Alright
Alright

Falz, Burna Boy - Alright Lyrics

17
Alright Music Video

Alright Lyrics

Good God of mercy uh God of mercy

Have got something on my mind but you cannot tell nobody
But you Gotta wait tonight baby it's just you and I
Ride all through the night hard to be feeling light
Climb baby hold my body climb when you hold the light
Me no like no problem for my life you'na mean
But am ready for everything am tonight
And you know say I don't wanna hurt nobody
Don't wanna tell a lie hold on to your body
All wetin concern me lowa lara e
Tell your people dem make dem no para no
Make you tell your mummy and your father
You'd be alright you'd be alright
Run away baby bami salo anywhere you wanna go my baby kalo
Baby catch the feeling catch the vibe
You'd be alright you'd be alright

You go tell your mummy story you go tell your daddy sorry
We go need to run away me I don dey plan the journey
We fit to stop for Ghana or maa start dey ja before my people start to holla
Me I no fit stand the drama
Just pack your load and wait for me in the backyard
Awon araye ni pe dan dan ni Yoruba
But I don't wanna hear that rubbish don't wanna hurt nobody
Don't leave a lie

Oro ife yi lo ka mi lara o tell your people dem make dem no para no
Make you tell your mummy and your father
You'd be alright you'd be alright
Run away baby jelo e juko si nu moto jeka salo
Come catch the feeling catch the vibe
You'd be alright you'd be alright

Uncle Gate bowa l'asiri where we going ma bi mi
Just lock the door bi boys quarter and leave the key for Rashidi
Emi ko lo ma jiri but I'd pick you up for like tiri
You go meet me for that canteen to wa leyin'le mama chichi
Sare sare wa bami and make sure say nobody come to see
Hope your daddy don't kill me but I know your mummy go call police
But you are the one that told me that am your one and only
It's that perfect love story

You know wetin cause am e mi lowa lara'e
Tell your people dem make dem no para
Make you tell your mummy and your father
You'd be alright you'd be alright
Run away baby tete jalo joko sinu motto je ka salo
Come catch the feeling catch the vibe
You'd be alright you'd be alright
Run away baby tete j'alo any where you wanna go ja lo o
Baby catch the feeling catch the vibe
Oro ife yi lo ka mi lara o

Writer(s): DAMINI OGULU, FOLARINDE FALANA
Copyright(s): Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Alright

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Alright".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

391
by Kenya Grace

1

177
by Yeat

1

10
Hot Songs
by Karol G, Peso Pluma

1

196
Recent Blog Posts