Sorry
Sorry

Miles Answer, Obadd - Sorry Lyrics

2
Sorry Music Video

Sorry Lyrics

Tired of love
Tired of everything
Sometimes I wonder how best friend
Turns to strangers
I thought you own the love bus
Never knew you where just
A passenger
Even if we don't talk
As we use too
I stil love you the same
How come
Belike wetin u use juju do
Lavish men association
When I be nor dey
You set trap for me with your bueaty
Na once I enter
You break my heart
You turn Micheal jackson
When you nor be dancer

Do you even love me
Say it
Abi them use lie swear for you
Esther want this I want that
Just kill me make I die
You got me wondering
If I  be your source of income
Or I be your guy

Have been honest with you
The billings just too much
Am into this fraud shit
Sometimes is good sometimes is hard
So take it easy  nor be blood money I do
Who dem do surprise package  for valentine
Nor be marriage assurance
Them go still break up with her
He go only take time
Have been pretending for long
I don tire to dey fake smile
God when God when
You fit dey when e dey suffer
Jennifer dey enjoy now
You know how many times
She trek from new benin to upper
Apart from sex

What else do you have to offer
A broke nigga don't deserve a pussy
I understand
A broke girl don't deserve love
Just one night stand
The both of una nor get sense
There is more to love
Than the money and the sex
I missed when we dey together
Netflix all night me and you dey catch trips
But all this is in the past now
Have gave up on love
Since na wetin everybody dey use
Dey catch cruise

Writer(s): isaiah Nelson
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Sorry

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Sorry".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Peso Pluma, Anitta

1

72
by Hotel Ugly

1

84
Recent Blog Posts