Photograph
Photograph

Miles Answer - Photograph Lyrics

2
Photograph Music Video

Photograph Lyrics

Am indoors no one to talk to
Just me and my blunt
Stick with this weed
Turn my padi For photograph

His my best friend so na only him I de talk to
Everyone I thought would stay have left Me
I don't hangout with anyone
Cause everybody dey vex me
I gat a lot of female friends
I don block 80 percent
I nor want anything wey go stress me
If the doggy nor go come with bj
Nor even bother to sex me
Am a sad type of person
Wetin fit make u smile
Na fit dey vex me
The conversation nor be about money
Bros then is boring
The last place you fit see me
Guy na for church
I believe in God
But not the servant
Members are suffering
Pastor dey drive porch
Na husband God call before?
But Pastor sit down wife dey lead church
Sad world
I hope God forgive us
Miles answer to the world
I look up in the sky
There God can you tell me end of my time
I just want know
Among my friends who love me for real
And who dey lie
Who hate me for real
But for my face dey fake the smile
Who plead me guilty
Without knowing the crime
Who dey pray make I die
So he go fuck my wife
Lord show me the end of my time
Like a photograph

I want know those wey dey busy for my birthday
But ready buy flight tickets for my death day
Those wey nor fit send me 2k
But my death day ready spray money like rain
Those wey I offend but forgive me
Those wey not get too much
But still dey give me
Cause we living in a sad world

Writer(s): isaiah Nelson
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Photograph

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Photograph".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Grupo Frontera, Bad Bunny

1

133
Hot Songs
by SZA

1

836
Recent Blog Posts