Stand Up
Stand Up

P-Square - Stand Up Lyrics

2
Stand Up Music Video

Stand Up Lyrics

E no be as e be before
E been dey sweet like sugarcane oh
My brother
Everything don change oh
E don change oh
E don spoil eh
No mind dem
No mind dem
No mind dem

Put your hands up now hands inna the air
My sister
Make we stand up now hands inna the air
Because everything don change oh
E don change oh
E don spoil eh
No mind dem
No mind dem
No mind dem eh eh

Here comes one and two
Suffering and smiling na for me and you
Nobody cares
See number three and four
Take a look at the poll
What dem are push to the wall
You see dem poll
For number five and six
And seven and eight
Dem just dey miscalculate
Instead of make dem relate
Dem go sit down dey debate
On who get the cake
And the people don tire to dey wait
See dem they no wan stop the fighting
See dem dem are biting and criticizing
Only dem are just dividing
But Jah is providing for I and I surviving
Dem are hating some are faking accumulating
Debating money depreciating manipulating to hold us down
But nobody can stop us now

So if you want make e good oh
Put your hands up
You wanna make a move oh
Make you stand up
Anything wey you go do
Just keep your head up
Make we stand up now stand up
E been dey sweet like sugarcane oh
Put your hands up
But now it's full of pain oh
Make you stand up now
Everything don change oh
E don changel oh
No mind dem

So make dem stop to dey look oh
Person no be fool oh
Dem know the rules and the views
But still dem refuse
Looking for a scapegoat to choose
Na the fool dem go use
To portray as a political mumu
Dem go tell am make e loot and improve
Their party wey dey rule
And when e come refuse chei
Dem go start to dey dey confused
Dem go want to dey use excuse
To infuse wetin no dey for book oh
They no want to stop the fighting
See dem are biting and criticizing
Only dem are just dividing
But Jah is providing for I and I surviving
Player hating demarcating and inflating rating democrazing
Miscalculating to hold us down
But nobody can stop us now

So if you want make e good oh
Put your hands up
You wanna make a move oh
Make you stand up
Anything wey you go do
Just keep your head up
Make we stand up now stand up
E been dey sweet like sugarcane oh
Put your hands up
But now it's full of pain oh
Make you stand up now
Everything don change oh
E don change oh
No mind dem

Put your hands up now hands inna the air in the air
My brother
Make you stand up now hand inna the air in the air
My sister
Everything don change oh
E don change oh
E don spoil eh
No mind dem
No mind dem
No mind dem

My brother no more
Suffering and smiling no more
Children are crying no more
Police dey keep harassing
Oga police eh you no go fit deny that no more
Political crisis no more
Cos they don't care no more
My brothers and sisters

So if you want make e good oh
Put your hands up
You wanna make a move oh
Make you stand up
Anything wey you go do
Just keep your head up
Make we stand up now stand up
E been dey sweet like sugarcane oh
Put your hands up
But now it's full of pain oh
Make you stand up now
Everything don change oh
E don spoil oh
No mind dem

You need to shine your eyes oh
Put your hands up
You need to realize say
Make you stand up
Everything don spoil oh
Just keep your head up
Make we stand up now
You need to shine your eyes oh
Put your hands up
And visualize it
Make we stand up now
E don spoil oh
E don change oh
No mind dem
No mind dem
No mind dem
No mind dem
No mind dem
My brother no mind dem
Stand up now
My sister no mind dem
Stand up now
Make we stand up now eh
Make we stand up now in the air eh

Writer(s): Christopher Bridges, Kanye West
Copyright(s): Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Stand Up

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Stand Up".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Belters Only, Jazzy

1

42
Hot Songs
by SZA

1

867
Recent Blog Posts