Reason Life
Reason Life

Stegue, Tradey - Reason Life Lyrics

Feb 11, 2022
1
Reason Life Music Video

Reason Life Lyrics

Ahhh ahhh ahhh yhh
Ahh yh
Allow me too make i tell you my story
I'm just a small boy with a pen and a paper
Na baba God idey give all the glory
Cox sometimes idey sit and I wonder
Contemplating if my life go be the same again
What go happen if I get the fame and then
It just fades away like a deja vu
Ooooaa oooo oooooa
All these things make I reason life
Weytin my eye see you never see for this life
Only live once but I'm living twice
Superstar life idey think every night
All these things make I reason life
Weytin my eye see you never see for this life
Only live once but I'm living twice
Superstar life idey think every night
Ahhh yhh
For this life
Nobody know how I suffer
For this life
As idey put in my best
For this life
Only God be my protector
For this life
Yeah Tradey
Asɛm to wo fie a hwan na wo frɛ no
Ɔbra no tumi yɛ tawee kraa kyɛn boɔ
Emia yɛn animia nti yesu
Yɛnho yɛ hene Joe yɛkyea nso yɛn mbu
So this life wey we dey dey
Make you no tell me say hell fire dey
Cos all my people just dey suffer already
We want break free but they no want lemme
Still I go hustle just to find my way
Everyday on my knees I pray
Still tryna get it every dollar every day
Mama don't cry wipe your tears away
All these things make I reason life
Weytin my eye see you never see for this life
Only live once but I'm living twice
Superstar life idey think every night
All these things make I reason life
Weytin my eye see you never see for this life
Only live once but I'm living twice
Superstar life idey think every night
Ahhh yhh
Fri S3 me nya kakra
3ny3 me nkoa
Meni me abusuafuo ni na na 3b3 kyekye
Nti na mebo mehu moden
Ku aako menim
So tell bad energy stay far away
Twedeampon bie kwan mame eer
Nafusem ama koto 3nya tr3
Omo nya ya nka mawiese potor
But weytin my eye see you never see for this life
All this make I reason life
Stay faithful to the hustle never giving up
Steady on my grind till I'm cashing out
Nun ah dem real so dem sell we out
Dem sell me out but me nuh falling out
Nun ah dem real so dem sell we out
Steady on my grind till I'm cashing out
All these things make I reason life
Woyoooi yoo yoo yoo

Ahhh ahhh ahhh yhh
Ahh yh
Allow me too make i tell you my story
I'm just a small boy with a pen and a paper
Na baba God idey give all the glory
Cox sometimes idey sit and I wonder
Contemplating if my life go be the same again
What go happen if I get the fame and then
It just fades away like a deja vu
Ooooaa oooo oooooa
All these things make I reason life
Weytin my eye see you never see for this life
Only live once but I'm living twice
Superstar life idey think every night
All these things make I reason life
Weytin my eye see you never see for this life
Only live once but I'm living twice
Superstar life idey think every night
Ahhh yhh
For this life
Nobody know how I suffer
For this life
As idey put in my best
For this life
Only God be my protector
For this life
Yeah Tradey
Asɛm to wo fie a hwan na wo frɛ no
Ɔbra no tumi yɛ tawee kraa kyɛn boɔ
Emia yɛn animia nti yesu
Yɛnho yɛ hene Joe yɛkyea nso yɛn mbu
So this life wey we dey dey
Make you no tell me say hell fire dey
Cos all my people just dey suffer already
We want break free but they no want lemme
Still I go hustle just to find my way
Everyday on my knees I pray
Still tryna get it every dollar every day
Mama don't cry wipe your tears away
All these things make I reason life
Weytin my eye see you never see for this life
Only live once but I'm living twice
Superstar life idey think every night
All these things make I reason life
Weytin my eye see you never see for this life
Only live once but I'm living twice
Superstar life idey think every night
Ahhh yhh
Fri S3 me nya kakra
3ny3 me nkoa
Meni me abusuafuo ni na na 3b3 kyekye
Nti na mebo mehu moden
Ku aako menim
So tell bad energy stay far away
Twedeampon bie kwan mame eer
Nafusem ama koto 3nya tr3
Omo nya ya nka mawiese potor
But weytin my eye see you never see for this life
All this make I reason life
Stay faithful to the hustle never giving up
Steady on my grind till I'm cashing out
Nun ah dem real so dem sell we out
Dem sell me out but me nuh falling out
Nun ah dem real so dem sell we out
Steady on my grind till I'm cashing out
All these things make I reason life
Woyoooi yoo yoo yoo

Writer(s): Emmanuel Boadi
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Reason Life

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Reason Life".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Freddie Dredd

1

480
Hot Songs
by Xavi

1

106
Recent Blog Posts