Pray for Mama
Pray for Mama

Duncan Mighty - Pray for Mama Lyrics

1
Pray for Mama Music Video

Pray for Mama Lyrics

Yeah
Turn my mic on
Yah
Duncan Mighty
Yah
One time
Uwoooooooo
Yeeeeahhh
Nneburuoma

So many people dey for this life this life
Dem no know the value of their mama mama
If their mama make them sad oh
Them go beat am ooo beat am o
If your mama no sabi laugh sabi laugh
Make you teach am how to laugh how to laugh
If your mama no sabi dance oh
Make you teach am oo teach am o
Where do l go where do l stay
Without my mama oo
Everyday she pray for me ooh ooh ooh

If you get mama o
All you do is pray for her
For long life o
If you get mama oooo
Pray for her ooooo

If your mama do you wrong
If your mama do you sad
If your mama make you cry
No hurt am o
Still love am o
Still love am oooo

Yeeeah
Nneburuoma oooo
Nneburuoma ooo
My mama oh oh oh ooo

I say six to six
She dey pray for me
Twelve to twelve
She dey pray for me
Fourteen days
She go fast oo
Fourty one days
She go fast
She never wanna see me cry
Anyhow I be she like o
I will always be by your side
Na you be my physical gift for life oo
My mama ooo my mama ooo
Nneburuoma ooo Nneburuoma ooo
If your mama do you wrong
No hurt am o still love am o

If you get mama o
All you do is pray for am no hurt am o
If your mama do you wrong
Pray for am

Copyright(s): Lyrics © SENTRIC MUSIC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Pray for Mama

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Pray for Mama".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts