Yanga Me
Yanga Me

Joezy - Yanga Me Lyrics

Oct 1, 2020
4
Yanga Me Music Video

Yanga Me Lyrics

Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Meee

I came here for good vibes, but them guys keep they eyes on me
See glue on they pupils
They want beef
I no fit let them push me
It’s a good day
I chop good
No be small ting when you make it out from the hood
Single as singlet
Ain’t gave out a ring yet
So I’m free as the breeze
To do as I please
Not saying I’ll meet my wife but hey its still worth a try
I’m high off life
But I’m still getting mugged by them wayo guys
Make you no try
Abeg
Make you no try
Yanga meee
Yanga me

Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Meee

Fine gal bag am
She said post I tag am
I told her I be oga I want you be my madam
She bluff me I vex
She no fit text
Don’t know if she dey craze or stuck on her ex
Her past was wahala
She think I dey charm her
I no run campaign I no be Obama
But I’m looking for Michelle if you no dey tell, but she no dey open up my love she repel
Da tricks I dey try no fit clear ya eyes. I no be wayo
I be stand up guy
But she won’t give her hand to me
Ignores me romantically
Yanga me ah ah you dey yanga me

Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Make you no dey yanga
Make you no dey yanga meee
Meee

Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Yanga Me

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Yanga Me".

Lyrics Discussions

1

30
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts