No Tension
No Tension

Solidstar, Terry Apala, Isoko Boy, Orezi - No Tension Lyrics

Nov 8, 2019
3
No Tension Music Video

No Tension Lyrics

Shabba along came Tuzi
Ejuru ejuru ejuru
Ejuru ejuru ejuru
Yea yea
Yea yea yea

Ka jo ma rokii
Ka jo ma faaji
It’s time to party
It’s time shake your body
Everybody oya move your body
Whine whine am well
Anita whine am well
I know my work o
Pay my money I no dey go down
Na man wey work suppose dey jolly yeh
Isoko wa doo (Wa doo)
Delta wa doo (Wa doo)
No do ojoro (Ojoro)

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension
No tension

Gum body
Chop money (lele)
Shake body
Delta boys from Isoko
Gum body
Chop money (lele)
Shake body
Delta boys from Isoko

When I dey suffer dem no see me
Now I dey hustle dem want to feel me
Say dem think say mo gba wire
Am driving my Benz dey fire
Shebi na me wey get my life dey jaree
If dem never know dem want to know
Emi ati won ati ki ese kan bo shokoto kana
No tension instead of that I need attention
If I wan gbadun ko ma station
Emi te ri mi o gbeshe ran won
Isoko wa doo (Wa doo)
Delta wa doo (Wa doo)
No do ojoro (Ojoro)

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension
No tension

Gum body
Chop money (lele)
Shake body
Delta boys from lsoko
Gum body
Chop money (lele)
Shake body
Delta boys from lsoko

As the money don show omoge come close
Oya come follow me jolly o
You looking so fine let’s have a good time
Baby come chop my money o
Designer designer money no be wahala
Designer designer I go buy you designer
Baby wey go shake their legs
Sha you no go kill person
Oghene make you keep blessing
No tension
Isoko wa doo (Wa doo)
Urobo wa doo (Wa doo)
Omote kiko

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension (Omo boys ehn)
No tension

On how e take dey ehn
Unto say you dey go through one or twos for the industry
You con dey tension eh
See na your matter
Never to tension o yes o
Na to carry work take palash for the industry
If at all o I think you don hear the aza
Some bobby don dey look me fes
No dey look me fes
Look wetin I dey show you
I think you don see am so na so
Very near human beings dem
Who does that na wa o

Writer(s): JOSHUA INIYEZO, MICHEAL UGOCHUKWU OPARA
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of No Tension

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "No Tension".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Belters Only, Jazzy

1

42
Hot Songs
by SZA

1

867
Recent Blog Posts