Trendy
Trendy

ViQQ - Trendy Lyrics

Sep 5, 2021
1
Trendy Music Video

Trendy Lyrics

Yeah
Yeah yeah yeah yeah
Oh oh oh oh (yeah)

Naso I ask her what's her name, she say "akwaba"
Girl look my face I no dey play, she say "Amaka"
I no fit let you run away, I no fit try am
Shey we fit see another day? Hmm aah
Next time I see ya, take a picture
Make you sabi say I miss ya
I ain't the normal type of nigga
Make I line-up your body on the big chair (ayy)
Take another picture (some more)
Give you a couple big shots (oh no)
When I finish call me mister
Hasta la vista

Trendy, Fendi, kele wey be big fish
Trendy, sexy, shima wey go spoil me (ayy)
Trendy, she get me, the one wey understand me
Trendy (oh no)
Trendy (huh)

So what you doing tonight? She hold back
I see the look in her eyes, she wan knack
But she go play the deny, I know that
Or she go say she dey shy, I lean back
Still you dey for my mind like big stacks
I wanna stroke your behind, I mean that
Put all the crazy aside and run back, run back coz...
Next time I see ya, take a picture (naw)
Make you sabi say I miss ya (naw)
I ain't the normal type of nigga (yeah)
Make I line-up your body on the big chair (yeah)
Take another picture (some more)
Give you a couple big shots (oh no)
When I finish call me mister
Hasta la vista

Trendy, Fendi, kele wey be big fish (yeah)
Trendy, sexy, shima wey go spoil me (yeah)
Trendy, she get me, the one wey understand me (naww)
Trendy (naww)
Trendy

I no fit go on my own, see the thing she do me
I find am go her zone, I wan know her story
Small small, otito. Wetin she do me a robbery
Cynthia let it go, let it go

Trendy
Trendy (I get the ginger, I get the ginger)
Trendy (naww)
Trendy (naww, I get the ginger)

Writer(s): Victor Gborge
Copyright(s): Lyrics © Victor Gborge
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Trendy

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Trendy".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Freddie Dredd

1

480
Hot Songs
by Xavi

1

106
Recent Blog Posts