African Giant
African Giant

Burna Boy - African Giant Lyrics

1K
African Giant Music Video

African Giant Lyrics

Tell 'em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
Ino ketipes ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

Don't nobody do it better, better than me
Can't nobody do it better
Check 'em and see
I know say one day e go better
I go carry grammy
Because anything wey better require planning
Don mi don mi o

Nothing you can do
Because God no give you more than you can handle
Na so dem mama go bella 'ebelebe lo'
Na so dem papa go hala 'ebelebe oo'

Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele, le, yeah yeah oo yeah
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo yeah

Tell 'em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
Ino ketipes ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Nnonah Benjamin Chibuike
Copyright(s): Lyrics © Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of African Giant

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "African Giant".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

96

5

2K

2

2K
Hot Songs
by Drake ft. Yeat

1

54
by Drake ft. Sexyy Red, SZA

1

88
Recent Blog Posts