Gba
Gba

Burna Boy - Gba Lyrics

Nov 6, 2017
22
Gba Music Video

Gba Lyrics

Mo ni kon gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni ko ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba gba gba gba
Gba gba gba gba gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba
Waan gba

Them talk say I'm bad but so are you
I know what's really going on and so do you
Eh eh I no dey find person trouble
But dem no dey lie when them say Oluwaburna ko gbadun
And if you ask wetin dey sup
Then I go show say the matter plenty
All the people wey dey lie for themselves say them be holy holy
E dan tey wey I dey talk
But e be like say you no dey hear me
Many things dey for my mind as I'm singing this song

Mo so fun won kan gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Mo ni kon gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba gba gba
Gba gba gba gba
Gba gba gba gba
Gba gba gba eh eh

Everybody dan dey wait
People body dan dey shake
We go know which way to dey
Awon temi le toyan
Me I no know as you dey see am
But I know as I dey feel am
Shora ko ma lo dija oh
Gimme gold gimme silver
Gimme beach gimme river oh
Gimme drink gimme liver oh
Gimme tinkili sweet love oh
Gimme everything I need now
Omo if you ask wetin dey sup I go show say the matter plenty
Many things wey dey my mind
Some of them go do like say demma blind

Mo so fun won kan gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Mo ni kon gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba gba gba
Gba gba gba gba
Gba ra ra ra ha ha ha ha ha ha gba eh eh eh eh eh eh

Them talk say I'm bad but so are you gba gba
I know what's really going on and so do you gba gba ehh
I no dey find person trouble ehh gba
But them no dey lie when them say Oluwaburna ko gbadun gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba waan gba

Writer(s): DAMINI EBUNOLUWA OGULU, JAMES MALCOLM OLAGUNDOYE
Copyright(s): Lyrics © Universal Music Publishing Group, Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Gba

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Gba".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Xavi

1

102

1

4
Recent Blog Posts