JA ARA E
JA ARA E

Burna Boy - JA ARA E Lyrics

Immerse yourself in the profound wisdom of this track, where Burna Boy highlights the importance of self-awareness and caution in life. The song emphasizes the necessity to rest, learn from personal experiences, and continually seek blessings. "JA ARA E" also… Read more

195
JA ARA E Music Video

JA ARA E Lyrics

(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh)
(Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh)

Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nah go forget o
Shey you get the concept

Dem no dey tell person
Ja ara, ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara, ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara, ja ara
For miraculous blessings
Ja ara, ja ara, ja ara
You go bow for Lagos oh, ja ara
If you no know yourself you go lost o
Ja ara, ja ara
If you get money you be bros o
Ja ara, ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara, ja ara

Your body go rest o (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nah go forget o
Shey you get the concept

Dem go tell you, watch out when you go
Watch out, pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out, when you go
Watch out, pon the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to

Dem no dey tell person
Ja ara, ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara, ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara, ja ara
For miraculous blessings
Ja ara, ja ara, ja ara
You go bow for Lagos oh, ja ara
If you no know yourself you go lost o
Ja ara, ja ara
If you get money you be bros o
Ja ara, ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara, ja ara

Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nah go forget o
Shey you get the concept o

Dem go tell you, watch out when you go
Watch out, pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out, when you go
Watch out, pon the road
Watch out

Dem go tell you, watch out when you go
Watch out, pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out, when you go
Watch out, pon the road
Watch out

(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh)
(Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh)
Ko jupa, ko jupa

Writer(s): Beyonce Gisselle Knowles, Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Femi Anikulapo Kuti
Copyright(s): Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

What is the Meaning of JA ARA E?

Immerse yourself in the profound wisdom of this track, where Burna Boy highlights the importance of self-awareness and caution in life. The song emphasizes the necessity to rest, learn from personal experiences, and continually seek blessings. "JA ARA E" also underscores the significance of staying vigilant on one's journey, symbolized by warnings to "watch out for dem hyenas." Furthermore, it encourages listeners to take care of their families and those close to them. Ultimately, Burna Boy uses his music as a medium to advise listeners about life's realities and challenges while promoting resilience and self-care. #LifeLessons #SelfAwareness #Vigilance

End of content

That's all we got for #

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

579
Hot Songs

1

982

1

122
Recent Blog Posts