capture my soul
capture my soul

CKay, Joeboy - capture my soul Lyrics

11

capture my soul Lyrics

On me, on me
On me, on me
Balance it on me, ooh
Can we love 'til the morning?
Morning, morning, ooh
Make we reduce all the fighting
Increase the loving, ooh, ooh

Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I'm in love with you
I'm in love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go

Girl, you don capture my soul
Girl, you don capture my soul (capture my soul)

From the night 'til the morning
Yeah, you know e be you am wanting
'Cause you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently
E'we no show me shege, no use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag make we fly go Paris
Answer, answer me o, mami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here
Oh, mami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here

Fefe ne fefe
Your body dey we-we
I'm in love with you
I'm I'm love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go

Girl, you don capture my soul (capture my soul)
(Yeah, yeah, yeah)
Girl, you don capture my soul (capture my soul)

Writer(s): Bolatito Obisanya, Chukwuka Ekweani, Joseph Akinwale
Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of capture my soul

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "capture my soul".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by 4batz

1

13
Hot Songs

1

13
by FloyyMenor, Cris Mj

1

77
Recent Blog Posts