Firewood
Firewood

Davolee - Firewood Lyrics

2
Firewood Music Video

Firewood Lyrics

R Rodo
Crespin Beatz
Hello hello
Scolly Entertainment
E be like say you say one thing
Pe won sope talo sope

Go

Fire cyan cool
So don't let the fire catch you
Awon igara candle
Dem no dey gara pass their rooms

This is ah massacre
Massacre Madagascar
Ko ma ma gara s'awa
Para dey para trash their rules

Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me hope you ready
I said I'm ready oh

Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother
I promise I'm burning for life

Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me hope you ready
I said I'm ready oh

Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother
I promise I'm burning for life (Oka a y)

Shey na like this e go dey burn
Fire cyan cool yeah yeah
Na like this e go dey burn
Fire cyan cool yeah yeah

Shey na like this e go dey bu u r rn oh oh oh (Fire cyan cool)
Na like this e go dey burn
Cause the fire cyan cool yeah yeah

Show me what you got ehn ehn
Show me what you gather ah ehn
Talo toh bi da
Omo you no fit gather fire

Shey na you be Jagaban
Abi you dey misyarn (Soro soke)
Shey you know me dada da
Abi you dey disguise

Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me hope you ready
I said I'm ready oh

Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother
I promise I'm burning for life

Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me hope you ready
I said I'm ready oh

Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother
I promise I'm burning for life

Oka a y
Timi Jay on the track

Copyright(s): Lyrics © VUGA MUSIC INC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Firewood

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Firewood".

Lyrics Discussions
by Nipsey Hussle, Bino Rideaux

1

36
Hot Songs
by Rich Amiri

1

57
Recent Blog Posts