Innocent
Innocent

Davolee - Innocent Lyrics

2
Innocent Music Video

Innocent Lyrics

Ete mi fe soh kini kan
Go get your kush or your liquor
You know fingers are not equal
Na you f up if you give up

Ejo mi ko my ten toes is all I gat
So I hustle to the moon and back
But they said I'm this I'm that
They say my pepper o kin shey ata

Loripe k'oma fimi gara
E go loud surpass Sukka Sound
But they said I'm this I'm that
They say my pepper o kin shey ata

Mopol dey jealousy for my swag
They say na Yahoo I dupe and scam yeah
But they said I'm this I'm that
They say my pepper o kin shey ata

We no get road we no get light
The life wey we get they wan take am why
But they said I'm this I'm that
They say my pepper o kin shey ata ah

Our government no send
They know they are not innocent
Lekki Massacre for Toll Gate
Till date we no know who send dem

Shey our mama innocent (I no know oh)
Shey our papa innocent (Ayy ayy)
We dey protest peacefully
For there before you send your suegbe

My people dey kpeme kpeme
Won k'owo je were were
Everywhere dey red
Makachukwu biko rugged rugged

My people dey kpeme kpeme (Ah)
Won k'owo je were were
Democracy was not freedom
whenever we try to eyin ibon

Many on my mind and I'ma say them
If I say them what you gon' do to me
I know you might come through
You might come through to oppress me
Well I am use to it

(Omo aya minja) omo aya minja gan for the nearest future
We don't deserve the things we're getting joor
Give am belle je kin gbo
Open your ears open your ears
Mama say malo di oni yeye
If you go conquer heaven and earth
Even your brothers go use your head oh

K'oma lodi oni yeye
So mama say aye ti gb'ege
Cool your temper k'otun shey jeje
Jeko so'ra won di odi dere (Oka a y)

Our government no send
They know they are not innocent
Lekki Massacre for Toll Gate
Till date we no know who send dem

Shey our mama innocent (I no know oh)
Shey our papa innocent (Ayy ayy)
Shey our mama innocent (I no know oh)
Shey our papa innocent

My people dey kpeme kpeme (no problem)
Won k'owo je were were (No problem)
Democracy was not freedom
Whenever we try to eyin ibon (Everyone sit down sit down sit down)

Copyright(s): Lyrics © VUGA MUSIC INC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Innocent

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Innocent".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Nipsey Hussle, Bino Rideaux

1

36
Hot Songs
by Rich Amiri

1

57
Recent Blog Posts