Eledalomo
Eledalomo

Dollypizzle - Eledalomo Lyrics

May 9, 2021
3

Eledalomo Lyrics

Let there be light o
If life was a thing dah money could buy
The rich man will buy and
The poor man will die
I swear
E for too sure if to say
Everybody get money o
We geh d money
E for too dope if to say
Everybody get money o
We go dey jolli e
E for to make if to say
Everybody get money
Oh oh oo
Life no balance make
Everybody sha dey jolly o
Eleda lomo eleda eleda lomo
Eleda lomo eleda eleda lomo
Eleda lomo
Eleda eleda lo hunnnn yeh yeh eh
Eleda lomo eleda eleda lomo
Asesile shalabowa baaaa
Dem tell me say good people never las la
E yeh yeh
I wont tell you say
Make you no do bad
Buh wetin you gbin wetin you sow
Nah hin you go tu kaaa
If e be today
Make e con turn to my turn o
Make you run come to my run o
Coz nah mi dey bring d sun o
Eyeh yeh
Buh everyday me i dey pray to my god o
Make e knock on to my door oh yeh
Me i dey pray make inno fall
Lai lai
Eleda lomo eleda eleda lomo
Eleda lomo eleda eleda lomo
Eleda lomo
Eleda eleda lo hunnnn yeh yeh eh
Eleda lomo
Eleda eleda lomo
Won loju ko nah fi
Mon giran okan nii
Shaanu aye mi baba mawo mi
Niran wo okan mi
I never said money is the real happiness
Buh 1 seconds 2 next turn
Man dey worry dey happy less
If e be today
Make e con turn to my turn o
Make you run come to my run o
Coz nah mi dey bring d sun o
Eyeh yeh
Buh everyday me I dey pray to my god o
Make e knock on to my door oh yeh
Me I dey pray make inno fall
Dolapo baby
If life was a thing dah
Money could buy
The rich man will buy
And the poor man will die
I swearrrrr

Let there be light o
If life was a thing dah money could buy
The rich man will buy and
The poor man will die
I swear
E for too sure if to say
Everybody get money o
We geh d money
E for too dope if to say
Everybody get money o
We go dey jolli e
E for to make if to say
Everybody get money
Oh oh oo
Life no balance make
Everybody sha dey jolly o
Eleda lomo eleda eleda lomo
Eleda lomo eleda eleda lomo
Eleda lomo
Eleda eleda lo hunnnn yeh yeh eh
Eleda lomo eleda eleda lomo
Asesile shalabowa baaaa
Dem tell me say good people never las la
E yeh yeh
I wont tell you say
Make you no do bad
Buh wetin you gbin wetin you sow
Nah hin you go tu kaaa
If e be today
Make e con turn to my turn o
Make you run come to my run o
Coz nah mi dey bring d sun o
Eyeh yeh
Buh everyday me i dey pray to my god o
Make e knock on to my door oh yeh
Me i dey pray make inno fall
Lai lai
Eleda lomo eleda eleda lomo
Eleda lomo eleda eleda lomo
Eleda lomo
Eleda eleda lo hunnnn yeh yeh eh
Eleda lomo
Eleda eleda lomo
Won loju ko nah fi
Mon giran okan nii
Shaanu aye mi baba mawo mi
Niran wo okan mi
I never said money is the real happiness
Buh 1 seconds 2 next turn
Man dey worry dey happy less
If e be today
Make e con turn to my turn o
Make you run come to my run o
Coz nah mi dey bring d sun o
Eyeh yeh
Buh everyday me I dey pray to my god o
Make e knock on to my door oh yeh
Me I dey pray make inno fall
Dolapo baby
If life was a thing dah
Money could buy
The rich man will buy
And the poor man will die
I swearrrrr

Writer(s): Okunuga Olamide
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Eledalomo

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Eledalomo".

Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts