Finish Work
Finish Work

Duncan Mighty - Finish Work Lyrics

1
Finish Work Music Video

Finish Work Lyrics

Finish finish finish work oo
Finish finish finish work oo
Finish finish finish eeeh

Where them dey
You said I cant make it in PH where you dey
I've toured around the world scatter otu for UK
My Pounds na large made
How many wey dem dey

So why I no go win them like Nyesom Wike where them deeeeey
Because they use to know you as nwa ogbonye
There is something wey dem no know
Obu chukwunaenye
Chukwunaenye ee
Chukwunaenye oo eh

My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
E yeah yeah
God dey finish work oo
Finish finish work o
E yeah yeah
God dey finish work oo
Finish finish finish eeee

Ndi onwuwa ndi onwuwa
Ndi asiri ndi asiri
Ndi cho cho cho for another man wahala
I do like this you talk I do like that na war
Let me ask you imarula imarula ee
Akaraka si na iche na iche
Omerumaya oburunu iheoma ee
Omerumaya oburunum ihe oma
Omerumaya ma papa were were were
If God put you on top nobody can stop nobody can curse ee

My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
E yeah yeah
God dey finish work oo
Finish finish work o
E yeah yeah
God dey finish work oo
Finish finish finish eee

You dey jellof oo jellof oo
You dey enjoy oo enjoy oo
But when I enjoy anyaufugi tuwanununu
When enjoy my own anyagi na bolo bolo
Abobe nawa oo nawa oo
I say nawa oo nawa oo nawa oo
Leave me make I drink water
Leave me make I drop cup
Leave me make I dey on my lane oo dey on my lane oo
As you see me so see me so
I no like okoro abegi leave me alone alone oo

My people na God I dey serve they finish work oo
Finish finish finish work oo
My brother na God I dey serve dey finish work
Finish finish finish work oo
God is good good ee
Finish finish finish work o
My own God is faithful to me
Finish finish finish eeee yeah yeah yeah yeah o ain
Finish finish finish work oo
Finish finish finish work oo
Finish finish finish work oo
Finish finish finish eeee

Chanting
Young Wealth
Dancan Mighty Production

Copyright(s): Lyrics © SENTRIC MUSIC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Finish Work

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Finish Work".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts