Mama Born Dem
Mama Born Dem

Duncan Mighty - Mama Born Dem Lyrics

20
Mama Born Dem Music Video

Mama Born Dem Lyrics

Spiritual
E ye e yo
The Don kolokuzo
The makaveli
Number one on the kilamity
Okobu kene o ah
Spiritual
Young Wealth

Lionel Messi I say na mama born oh
Born am
Barack Obama I say na mama born oh
Born am
Benedict Peter I say na mama born eh
Born am
Aliko Dangote I say na mama born oh
Born am
Nyesom Wike wene Mighty my guy na mama am oh
Born am
Bola Tinubu wey you see my guy na mama born oh
Born am
Wene Mighty ifeanyi Uba I say na mama born am eh
Born am
Sokiprikriem Douglas I say na mama born am oh
Born am
Chris Air wey you see my guy na mama born am oh
Born am

So tell me why I no go blow
I go blow
Why I no go make am l say that one dey
So why I no go dey for Port Harcourt still dey timbolo the whole world ehh
Oh no no no l say that one dey
Anything you want to become for life put am for God hand eh
Because God no go fit fail
E no go fail
Cus that's the God I am serving
Jesus came dieing minute eh o wey
Deing minute le ah

My guy e don better for family
Family family
No matter how the bad belle jealousy
Jealousy jealousy
My music go dey halla from Naija to overseas
Oversea oversea
Abobi cool one day say the hustle go pay
Hustle go pay oh e go pay
Everybody them go start to they halla your name
Halla your name halla your name

Ah rude boy bounce with your dream
Never let the to bring gya dawn gya dawn
Be careful for the people wey dey laugh for ya front and em stab for ya back ya
Lord of mercy
Ah me I mash up the place dem no reach
Dem ma circle dem fit hate no level

Ajukaru ayomae
Ajukuru ayomae ah
No matter what dem do ajukaru ayomay
Ajukaru ayomae ah
Wene Mighty cause melogi onye nne du
Wene Mighty na the Eze pitakwa ngwanu cause melogi
Onye ne du
Melo melo melo gi gi gi

My guy e don better for family
Family family
No matter how the bad belle jealousy
Jealousy jealousy
My music go dey halla from Naija to overseas
Oversea oversea
Abobi cool one day say the hustle go pay
Hustle go pay oh e go pay
Everybody them go start to they halla your name
Halla your name halla your name

Weh Jesus batara when e papa get the house wen enter oh
Weh Jesu batara akuwushi all of them go die
Weh Jesus batara for your business
Weh Jesus batara for career
Weh Jesus batara for the hustle
Everything go turn around eh

Papa God that bad friend wey pretend a good friend disgrace am oh
Disgrace am oh
Papa God that witchcraft wey pretend a good one kill am oh
Papa kill am oh
You do am for Mike Obi babalawo no stop am oh
E no stop am oh
You do am for Jay Jay Okocha haters dem no think am oh
Dem no think am oh
Baba God as you dey do for me I say dem no go fit stop am oh

My guy e don better for family
Family family
No matter how the bad belle jealousy
Jealousy jealousy
My music go dey halla from Naija to overseas
Oversea oversea
Abobi cool one day say the hustle go pay.
Hustle go pay oh e go pay
Everybody them go start to they halla your name
Halla your name halla your name
Ah Duncan Mighty Production

Copyright(s): Lyrics © Sentric Music
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Mama Born Dem

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Mama Born Dem".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Freddie Dredd

1

479
Hot Songs
Recent Blog Posts