Sanko Love
Sanko Love

Duncan Mighty - Sanko Love Lyrics

3
Sanko Love Music Video

Sanko Love Lyrics

If you love a woman
If you love a woman
Just the other night me I dey sleeping in a me house
Den suddenly I heard a huge knock pon me door and I ask
Who be that
I heard a voice shut up boy
I never know say dis man na mister officer
What do ya want from me
Dem a tell me say anything l say will be used against me
Pon the court of the law
I have no option than to open the door
Say
Wetin I see 2 police men dem handcuff me pon the hand
I have noting to say dat mourning
Shey e no sarasara for me oo eeh oo

Me baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko eh

lf you love your woman
You should go extra mile to get anything way can bring your real love
But the wahala here be say
My woman is an IG IG
But the wahala here be say
My woman is an IG IG
Na so de DPO call me
Telling me say my woman say
I took a photograph with her bestfriend
Because the kind of back and front wey her bestfriend get
Can make a man to turn around and have another plan oh noo

Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko eh

You carry me go sanko oo
You carry me goooo
Baby tell me yyyy

Na just the other night I me I dey sleeping in a me house
Den suddenly l heard a huge knock pon me door and l ask
Who be that dey tell me say shut up boy
I never know say dis man na mister officer
What do ya want from me
Dem a tell me say anything l say will be used against me
Pon the court of the law
I have no option than to open the door
Say

Me baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say I carry me go sanko sanko sanko
Baby girl
Me can't believe say i carry me go sanko sanko sanko eh

Copyright(s): Lyrics © SENTRIC MUSIC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Sanko Love

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Sanko Love".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts