Waka
Waka

Ebere - Waka Lyrics

Jan 1, 2021
2

Waka Lyrics

It's Ebere
Ahhh
Parapapapa
Oh naa
Oh nana ye

Monday Monday
You're telling me that you are busy with work eh work eh
Tuesday Tuesday
You're telling me say Nkechi's just a friend eh
Wednesday Thursday Thursday
Na new story eh ry eh
Different faces faces
Oh na
Friday Saturday Sunday you dey bone me
Which level we dey oga
Wetin we dey run eh tell me now

If you no do again waka
If I no dey do you waka
Make you no dey show waka
Cos I no go find you waka
Waka waka ah waka
If I no dey do you waka
Make you no dey show waka
Cos I no go find you waka
Never ever ah waka
If you no go loyal waka
No be by force to be two wo wo wo wo waka
Don't you ever hold me down waka
Hold me down waka ah

We don't talk
I gave you my love
You said you'll be my all
But now you just dey para para
Mara mara
Everyday day and night and we be arguing and fighting never tire tire
It never ends no
Hey
Everyday na matter
The other day na Amaka
I no go die for your matter
Make I rest now

If you no do again waka
If I no dey do you waka
Make you no dey show waka
Because I no go find you waka
Waka waka ah waka
If you no go loyal waka
No be by force to be two wo wo wo wo waka
Don't you ever hold me down waka
Hold me down waka ah, waka
Oh baby waka
Tell me why you do me so do me so
I cannot take it anymore
Never ever ah ah ah
Oh na na na ah
Oh yeah

Writer(s): Priscilla Kumolu
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Waka

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Waka".

Lyrics Discussions

1

30
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts