Afro Highlife
Afro Highlife

Fireboy DML - Afro Highlife Lyrics

4

Afro Highlife Lyrics

Fireboy here so
Yah yah

They no know say we dey around
Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e ko ma dahun (Ti n ba ti pe e ko ma)
Ti n ba f'owo gbe sho ma bounce (Ti n ba f'owo gbe sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around

I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi (Afro highlife oh afro)
Ki la tun gbe de (Afro highlife oh afro)
Won ni pe wetin we bring come oh (Afro highlife oh afro)
Wetin my people wan hear (Afro highlife oh afro)
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me Alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass (They must to dance)
And if you give them the guitar (And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh (They must to dance)
Make dem know who we are (And dem go dance)

I just dey enter the place (Mo da ran)
But I dey killy show (Ye pa mo da ran)
And dem dey love me already (Mo da ran)
As you dey see me so (Ye pa mo da ran)

Won ni pe kileleyi oh (Afro highlife oh afro)
Ki la tun gbe de (Afro highlife oh afro)
Won ni pe wetin we bring come oh (Afro highlife oh afro)
Wetin my people wan hear (Afro highlife oh afro)
Oya give them oh
Arabaribiraba

They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro

Copyright(s): Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave, EMPIRE PUBLISHING
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Afro Highlife

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Afro Highlife".

Frequently Asked Questions

Lyrics Discussions
Hot Songs

2

2K
by 4batz

1

10
Recent Blog Posts