Yawa Dey
Yawa Dey

Haywaya - Yawa Dey Lyrics

Oct 24, 2021
9
Yawa Dey Music Video

Yawa Dey Lyrics

Ei o ei
Ei o aa aa
Ei o ei

Shout out to all the naughty girl dem
Wey dey likey the long ogede
If you know you belong to the sect
You can come to my yard
Come to my
Bring your friends but the ones wey correct
Cos my boys )munp3 kwasiasem
If you joke you go carry belle
If you come to my yard

I dey stand for my place oo
Stand for my place oo
As I see you dey whine waist oo
See you dey whine waist oo
Blowing kisses to my face oo
Kisses to my face oo
Make I want to run your race oo
But I no know say you be real trap queen

Oo baby Yawa dey
Yawa dey
Ooh my baby Yawa dey
Yawa dey
For person wey touch your body
Yawa dey
Ooh my baby yawa dey
Yawa dey

O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon

Shout out to all the naughty girl dem
Wey dey likey the long ogede
If you know you belong to the sect
You can come to my yard
Bring your friends but the ones wey correct
Cos my boys )munp3 kwasiasem
If you joke you go carry belle
If you come to my yard

I dey stand for my place oo
Stand for my place oo
As I see you dey whine waist oo
See you dey whine waist oo
Blowing kisses to my face oo
Kisses to my face oo
Make I want to run your race oo
But I no know say you be real trap queen

Oo my baby Yawa dey
Yawa dey
Ooh my baby Yawa dey
Yawa dey
For person wey touch your body
Yawa dey
Ooh my baby yawa dey
Yawa dey

O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon

Writer(s): Abubakar ummar
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Yawa Dey

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Yawa Dey".

Lyrics Discussions
by 4batz

1

13
Hot Songs

1

13
by FloyyMenor, Cris Mj

1

77
Recent Blog Posts