By This Time
By This Time

Ice Prince ft. Wizboyy - By This Time Lyrics

6
By This Time Music Video

By This Time Lyrics

Jos boy jos boy
Wiz boy wiz boy
Wiz boy wiz boy
Jos boy
Ice Prince Zamani
Wizboy Zamani

By this time yesterday
Dem no know who I be
By this time yesterday
I no fit chop belle full
But today for Naija
Na we de run the show
From Europe to America
We dey all over the world

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

Like play like play
We turn to atomic bomb GboOoM
Like play like play
All the girls them be feeling the song
Now we steady raising
Cause they stealing my lines
Marketers are pricing
And I’m feeling so fine

Gloria that’s me on TV
See these days they speak and they believe me
And I’m fly above brass easy
From J Town to Freetown they need me
Yeah see me swagging to the bank homie
I lay it straight and no be say I de plank homie
I got star above on all my rank homie
So be the best and fool my nigga banks homie

By this time yesterday
Dem no know who I be
By this time yesterday
I no fit chop belle full
But today for Naija
Na we de run the show
From Europe to America
We dey all over the world

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

Shey them been talk say
Them been talk say we no go blow up
Shey them no give us protein
Them talk say we no go grow up
But e be like say I put hand for mouth and money I throw up
And I try buy my brand new racey I cause them hold up

Yeah and I’m feeling so fly man
Haters go be for be for me never reply man
Hey Baba God noni
Them de hala my name for the whole country
Yeah Ice Prince Wizboy
We de step on stage
And we de destroy
This boy so good baba God for me
I’m coming on blow now we get money

By this time yesterday
Dem no know who I be
By this time yesterday
I no fit chop belle full
But today for Naija
Na we de run the show
From Europe to America
We dey all over the world

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

Oya make we de skimpololo
Oya make we de senkiliwo
Oya make we de skimpololo
All Nigeria be say be say
Od
Od Senkiliwo kiliwo eh

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

J Town
You know what am saying
My name is Ice Prince Zamani
My man Wizboy in the building
That's how we do it
Ala banko to all God does man you know what am saying

Writer(s): Isioma Ofuasia, Panshak Zamani
Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of By This Time

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "By This Time".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
X
by Poppy

1

209
Hot Songs
Recent Blog Posts