I'm Callin
I'm Callin

Jay Wealth, Mano - I'm Callin Lyrics

Aug 6, 2021
4
I'm Callin Music Video

I'm Callin Lyrics

Oh no no no no no
I've been callin on you oh
I respect this your body o
I tattoo your name for the back side of my body o
Sey me I no go leave you follow another kele o
Sey na only you get the power to fit to cure my konji o
fit to ginger me your love o
So many times i've been trying
Girl it is you that i want o
Cause I cannot deny this
This kind love that you show me
You can see this feeling
E dey sweet me for body o
So many times I've been
So many times I've been
You're all that I want
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
I've been calling on you o
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
Say you're all that I want
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
Ohhh ohh
Yeah yeah
Yeah
Oya make you stay stay
baby no go away
I no fit let you dey with another man
So baby just come to stay
Cause you give me that love wey dey confuse me
Baby girl with this your biggie waist
I no go lie I like your figure eight omoghe I dey fall for you
So many times i've been trying
Girl it is you that i wanting
Cause I cannot deny this
This kind love that you show me
You can see this feeling
E dey sweet me for body o
So many times I've been
So many times I've been
You're all that I want
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
I've been calling on you o
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
Say you're all that I want
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
Ohhh ohh
Yeah yeah
Yeah
So nice and simple o
Baby
My heart beat for you
Baby
I no fit lie for you
Baby
Girl you give me peace of mind
So nice and simple o
Baby
My heart beat for you
Sweetie
I no fit lie for you
Girl you give me peace of mind
So nice and simple o
Baby
My heart beat for you
Sweetie
I no fit lie for you
Girl you give me peace of mind
So nice and simple o
Baby
My heart beat for you
Sweetie
I no fit lie for you
Girl you give me peace of mind

Oh no no no no no
I've been callin on you oh
I respect this your body o
I tattoo your name for the back side of my body o
Sey me I no go leave you follow another kele o
Sey na only you get the power to fit to cure my konji o
fit to ginger me your love o
So many times i've been trying
Girl it is you that i want o
Cause I cannot deny this
This kind love that you show me
You can see this feeling
E dey sweet me for body o
So many times I've been
So many times I've been
You're all that I want
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
I've been calling on you o
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
Say you're all that I want
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
Ohhh ohh
Yeah yeah
Yeah
Oya make you stay stay
baby no go away
I no fit let you dey with another man
So baby just come to stay
Cause you give me that love wey dey confuse me
Baby girl with this your biggie waist
I no go lie I like your figure eight omoghe I dey fall for you
So many times i've been trying
Girl it is you that i wanting
Cause I cannot deny this
This kind love that you show me
You can see this feeling
E dey sweet me for body o
So many times I've been
So many times I've been
You're all that I want
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
I've been calling on you o
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
Say you're all that I want
Ehe ah ehee ah ehee ah ehee
Ohhh ohh
Yeah yeah
Yeah
So nice and simple o
Baby
My heart beat for you
Baby
I no fit lie for you
Baby
Girl you give me peace of mind
So nice and simple o
Baby
My heart beat for you
Sweetie
I no fit lie for you
Girl you give me peace of mind
So nice and simple o
Baby
My heart beat for you
Sweetie
I no fit lie for you
Girl you give me peace of mind
So nice and simple o
Baby
My heart beat for you
Sweetie
I no fit lie for you
Girl you give me peace of mind

Writer(s): Tomke Joshua
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of I'm Callin

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "I'm Callin".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Calypso Rose

1

40
BPT
by YG

1

1K
by 4batz

1

14
by Movements

1

271
Hot Songs

1

523

2

2K
Recent Blog Posts