No
No

Kanyarida - No Lyrics

Oct 7, 2021
8
No Music Video

No Lyrics

Wetin I Dey yan go Dey sound like kpo kpo di kpo
Baby shey na love wey you give me Na i'm make me kolo
You leave me follow kemi fashola because of ego oyinbo
Me I wan let you know
Say I don follow otito

O baby walangolo o no
I no fit give you my life oh no
Oh walangolo oh no
I fit spend all my cash owo

O baby walangolo o no
I no fit give you my life oh no
Oh walangolo oh no
I fit spend all my cash owo

9tteen Na

Body like bintu hajia
All my life thought you were the one for me
Girl you no walahi no be lie
That you promised you won't do me corny oo no no noo
Shey na you I been Dey follow o
You do me ojoro o
Oya take ego Dey gooo before I kolo oo

O baby walangolo o no
I no fit give you my life oh no
Oh walangolo oh no
I fit spend all my cash owo

O baby walangolo o no
I no fit give you my life oh no
Oh walangolo oh no
I fit spend all my cash owo

After I spend all the doe
I no even see your toto
Me I wan let you know
Say I don follow otito
After I spend all the doe mmm
You use my money buy motor o
Me I wan let you know
Say I don kpo kpo di kpo

O baby walangolo o no
I no fit give you my life oh no
Oh walangolo oh no
I fit spend all my cash owo

O baby walangolo o no
I no fit give you my life oh no
Oh walangolo oh no
I fit spend all my cash owo

Writer(s): Uchenna Onwe
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

What is the Meaning of No?

The girl is asking more than what he can give and then cheating on him. He can’t give his life to her but he can spend his cash

End of content

That's all we got for #

Lyrics Discussions
Hot Songs
by Xavi

1

102

1

4
Recent Blog Posts