Destiny (Intro)
Destiny (Intro)

Royal Ezenwa - Destiny (Intro) Lyrics

Oct 22, 2022
3
Destiny (Intro) Music Video

Destiny (Intro) Lyrics

Every time I wake up in the morning
beautiful day and I praise The Lord
I no forget oh I no forget oh
Me I don come I don come from the ghetto
Me get no money me no get shi shi
Me get e nothing at all for my pocket
How can I fail oh me I no give up
Destiny no come commot e my hand oh
No no no no hmmm
I no go gree oh I no go gree
This be my destiny oh
If God be for me
Tell me say wetin man go do
Destiny oh destiny oh destiny
Destiny oh destiny oh destiny
Destiny oh destiny oh destiny
Destiny
Me be the bad boy na me be the bad man
Dem eye never see never see understand man
Mind mind mind never see understand man
Dem eye never see never see understand man
Me be the bad boy na me be the bad man
Dem eye never see never see understand man
Mind mind mind never see understand man
Dem mind mind mind never see understand man
Give me paper me sabi write rhymes oh
Many many many kilometers I pass through
I pity any pesin wey come try me oh
Hm hm ah
This be my this be my destiny oh
Some go use corner eye they go jealous me oh
Tell me say wetin concern me oh
Tell me say wetin concern me oh
Me be the bad boy na me be the bad man
Eye never see never see understand man
Mad
Mind mind mind never see understand man

Every time I wake up in the morning
beautiful day and I praise The Lord
I no forget oh I no forget oh
Me I don come I don come from the ghetto
Me get no money me no get shi shi
Me get e nothing at all for my pocket
How can I fail oh me I no give up
Destiny no come commot e my hand oh
No no no no hmmm
I no go gree oh I no go gree
This be my destiny oh
If God be for me
Tell me say wetin man go do
Destiny oh destiny oh destiny
Destiny oh destiny oh destiny
Destiny oh destiny oh destiny
Destiny
Me be the bad boy na me be the bad man
Dem eye never see never see understand man
Mind mind mind never see understand man
Dem eye never see never see understand man
Me be the bad boy na me be the bad man
Dem eye never see never see understand man
Mind mind mind never see understand man
Dem mind mind mind never see understand man
Give me paper me sabi write rhymes oh
Many many many kilometers I pass through
I pity any pesin wey come try me oh
Hm hm ah
This be my this be my destiny oh
Some go use corner eye they go jealous me oh
Tell me say wetin concern me oh
Tell me say wetin concern me oh
Me be the bad boy na me be the bad man
Eye never see never see understand man
Mad
Mind mind mind never see understand man

Writer(s): ROYAL EZENWA
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Destiny (Intro)

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Destiny (Intro)".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

84
Hot Songs
Recent Blog Posts