If E Happen For Lagos
If E Happen For Lagos

Runtown - If E Happen For Lagos Lyrics

Dec 24, 2020
7
If E Happen For Lagos Music Video

If E Happen For Lagos Lyrics

If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something
You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa
Dem no dey do nothing

Na so dem waka waka waka
Everybody searching for the answer
The matter matter matter
If you ask me who I go ask am
Omo wetin dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer
Na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos

If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something
You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa
Dem no dey do nothing

Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Cuz gidi gidi gada gada no dey win fight
So we bring the fire brother me I can't shout
Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me just to end me
Shey na my fault say God dey bless me

Na so dem waka waka waka
Everybody searching for the answer
The matter matter matter
If you ask me who I go ask am
Omo wetin dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer
Na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos

If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something
You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa
Dem no dey do nothing

Writer(s): Douglas Agu
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of If E Happen For Lagos

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "If E Happen For Lagos".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Feid, Young Miko

1

74
by Drake ft. Sexyy Red, SZA

1

88
by David Kushner

1

240
Hot Songs

1

249
Recent Blog Posts