Kini Issue
Kini Issue

Runtown - Kini Issue Lyrics

Sep 25, 2020
2
Kini Issue Music Video

Kini Issue Lyrics

Lord know say me l kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say Me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
Singing songs on the radio
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Me you and Hennessey na chemistry
Only you fit match up my energy

Saxophone

If I tell you dance dance
If I tell you wait wait
Money for your waist
Fire waist eh
If I tell you craze craze
If I tell you move
Oh no see I'm just tryna say

She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
Singing songs on the radio
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me l kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Writer(s): Akpevwe Waka Otenuda, Douglas Jack Agu, Ijomone Emmanuel Akpesiri
Copyright(s): Lyrics © VUGA MUSIC INC, Universal Music Publishing Group, Songtrust Ave, EMPIRE PUBLISHING
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Kini Issue

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Kini Issue".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Grupo Frontera, Bad Bunny

1

133
Hot Songs
by SZA

1

836
Recent Blog Posts