Nigeria.
Nigeria.

Uptown Bwoy - Nigeria. Lyrics

Nov 15, 2020
3

Nigeria. Lyrics

Arise o' compatriot me gon' pledge to Nigeria
No matter news wey dey happen pon me area
A nuffa things wey dey worry pass malaria
All over naija, to Jamaica and America
All government talking is nothing bout our money
They people in the states dem be worrying bout our money
My people dem be crying
My people dem be dying
But people dem be sitting dem be sharing our money ye
Over my place me dey pray for my dawg
Di bwoy dem wey dey vex wey dey pop tramadol
The things wey dey happen fi my place nuh be small
The bloodshed we seeing nuh fit go overboard
Ye
So me just gat to say ay
Papa hear ghetto voice as we pray ay
Na the only place we've got to stay ay
Jah lead us and bless us today
Ye ye
Put da news pon replay ay
Nuff bad things wey happen real ay
Many workers wey dem never pay ay
Baba blessings and blessings we pray, ye

Nuh other place to run to pon Africa
Nuh other home we get down inna libya
Let's make our place cause we dey suh original
Real badderman me dey feed dem with my lyrical
This kinda gbedu wey dey touch you fi ya spiritual
Inna me place all my guys dem be criminal
Jah bless a man before things go get critical
O yah my people dem be killing dem be locking
Put da cuffs pon a man wey do nothing just a hustle
These people dem be shooting, we crying cause we know say we no fit to carry water pon a basket still dey running ye
Nobody cares, even prepared we no fit dare
You never ruled yet you got a candidate
For preacher men every day is a holiday
So this one to my people oh yeah me gon dedicate
Arise o' compatriot me giving dem my signal
Came from the gutter now we running all the city now
Cause for my place you no fit sleep you fit chill around
Turn up da base make I chill make I feel alright
Corruption, distortion, extortion
Turn around, look around but still you on the run
Politicians go dey chop and we people go dey run
We nuh fi talk bout nothing next you facing on a gun
Ye
So we don feel this kind thing so te
We pleading so someone else can feel the pain
Ma brother no worry dem, and no follow dem yo
Ya no follow dem yo

No matter wetin i go see for da media
Me nuh worry bout nothing pon me area
My people strong we keep ballin like a mafia
Yo what a gwaan me dey feed dem with my lyrical

No going down me don blow, me international
Ghetto pikin e don turn to a bigger man
Suh we struggling
We still love this place yet we living in
For the three square a day we keep hustling
All a dem wey claim say dem be leveling, but dem no leveling
Now me prevailing
We steal all yah shows when we balling in
No time fi no case and no troubling
Let all man live as one and no wrestling ya no wrestling

Writer(s): emodi casmir
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Nigeria.

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Nigeria.".

Lyrics Discussions
by Calypso Rose

1

40
BPT
by YG

1

1K
by 4batz

1

14
by Movements

1

271
Hot Songs

1

523

2

2K
Recent Blog Posts