Eledumare
Eledumare

Benjiszzy Zaakii, Kaydee Numbere - Eledumare Lyrics

Jul 30, 2021
4
Eledumare Music Video

Eledumare Lyrics

Emi ni son of the lion
Seed of Jacob
Take me back to those times wey life dey sweet
Those times when I still get reason to stand on my feet
Cos' as e be so, I don tire oh
I no fit explain how e dey do me
Preacher man, no vex e oh
Why e be like say Baba don forget me
No be say I know believe
I dey pray why e be say I no dey receive
But for all my situation
I no go lose my faith in Eledumare oh
(Eledumare oh)
You are all I desire
Everything I need and require
(Eledumare oh)
Creator wey dem no create
(Eledumare oh)
Ele, Ele, Ele oh
Ah! Sama
My pikin I Dey here for you
Why you no dey see me
Recognize you're the apple of my eyes
Why you no believe me
I'm the God of all flesh,
Is anything to hard for me to do
(Do hu hu hu)
So I'm right here, why you dey crumble
No fear, just dey bubble
I'll give blessings for the troubles
Na em make dem call me
(Eledumare Oh)
Eledumare ye ye ye
(Eledumare Oh)
Eledumare ah ha ha ha!
(Eledumare Oh)
Eledumare
You say you no go leave me hanging o
Say you go always be my daddy o
(Eledumare Oh)
Oh Eledami o
Show the people say nah you be my daddy oh
(Eledumare Oh)
Eledumare mi o, my potter
(Eledumare Oh)
God of all creation
(Eledumare Oh)
Father of my Lord and Savior Jesus Christ
(Eledumare Oh)
Ye eh eh

Emi ni son of the lion
Seed of Jacob
Take me back to those times wey life dey sweet
Those times when I still get reason to stand on my feet
Cos' as e be so, I don tire oh
I no fit explain how e dey do me
Preacher man, no vex e oh
Why e be like say Baba don forget me
No be say I know believe
I dey pray why e be say I no dey receive
But for all my situation
I no go lose my faith in Eledumare oh
(Eledumare oh)
You are all I desire
Everything I need and require
(Eledumare oh)
Creator wey dem no create
(Eledumare oh)
Ele, Ele, Ele oh
Ah! Sama
My pikin I Dey here for you
Why you no dey see me
Recognize you're the apple of my eyes
Why you no believe me
I'm the God of all flesh,
Is anything to hard for me to do
(Do hu hu hu)
So I'm right here, why you dey crumble
No fear, just dey bubble
I'll give blessings for the troubles
Na em make dem call me
(Eledumare Oh)
Eledumare ye ye ye
(Eledumare Oh)
Eledumare ah ha ha ha!
(Eledumare Oh)
Eledumare
You say you no go leave me hanging o
Say you go always be my daddy o
(Eledumare Oh)
Oh Eledami o
Show the people say nah you be my daddy oh
(Eledumare Oh)
Eledumare mi o, my potter
(Eledumare Oh)
God of all creation
(Eledumare Oh)
Father of my Lord and Savior Jesus Christ
(Eledumare Oh)
Ye eh eh

Writer(s): Omale Zaakii
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Eledumare

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Eledumare".

Lyrics Discussions

1

30
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts