Chairman
Chairman

Billy Hunned - Chairman Lyrics

2
Chairman Music Video

Chairman Lyrics

I wanna Cvm Muhrfvcker

I no dey bother about this things that we see
I wonder
Wonder
Wonder
As e dey be now dem dey find me
I don't want your salary
Now they call on me
And it is 4 AM in the morning
Man no dey sleep
Oh yeah
And we dey roll out we move
The thing dey sweet
Yeah we cool
Oh yeah

Na me be chairman
Call me the chairman yeah yeah yeah yeah
Chairman chairman ahn ahn
Emi ni chairman
Awa ni chairman
Yeah yeah
Chairman chairman
Na na

Young boys Ajepako
We dey condo
We dey gbadun
Waioooo
Dem boys dem no dey run o
Dem be the commando
Everybody dey dance like e be gallardo
Gallardo yeah yeah
We no fumble
We sef dey feel bad o
Many peolpe dey die for Italooo
Baba God we suppose to dey Gbadun
Uh yeah yeah eahhh
So why complain
I'm Blessed
God don figure out the rest
Life is sweet i must confess
I need to play my part and rest
Uh yeah yeah

Na me be chairman
Call me the chairman
Chairman chairman
Yeah yeah
Emi ni chairman
Awa ni chairman
Yeah yeah
Chairman chairman
Yeah yeah

Na me be chairman
Billy One Hunned
Uhn na

Chairman

Young boys Ajepako
We dey condo
We dey gbadun
Waioooo
Dem boys dem no dey run o
Dem be the commando
Everybody dey dance like e be gallardo

I wanna Cum Muhrfvcker

Writer(s): Badmus Tobi
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Chairman

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Chairman".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts