Jah Eli Jah

Cobhams Asuquo, Patoranking, Bella Shmurda - Jah Eli Jah Lyrics

2

Jah Eli Jah Lyrics

Uh yeah
Uh yeah yeah yeah
Uh yeah
Uh yeah yeah yeah yeah yeah Shmurda
Swear I no go lie
Uh yeah

I remember those days when no lighter no ganja no friends
I remember those days when we have to bustle to get friends
I hustle on my way up
I did it all alone
I brought all my brothers up
Let them see me shine bright
Ayaya
Holy Michael
Holy Gabriel
Holy Raphael
Holy Uriel
Baba bless me make dem envy
The way I'm flexing the money resting
Holy Michael
Holy Gabriel
Holy Raphael
Holy Uriel
Baba bless me make dem envy
The way I'm flexing the money resting

Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Pour me water, holy water
Make dem see say me I no dey suffer
Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Give them long life to see me prosper
Make dem see say me I no dey suffer again (Mad)

Oluwa say make we pray for
Our enemies and our neighbors
Bless my enemies and my neighbors
So that when I buy big Benz dem go see motor say more
You give me grace give me favor
Now I'm rich and I'm famous
So tey I dey buy big houses for Lagos
Anyhow anyhow people go dey wey go hate us
Holy Michael
Holy Gabriel
Holy Raphael
Holy Uriel
Baba bless me make dem envy
The boy that is flexing the money resting

Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Pour me water, holy water
Make dem see say me I no dey suffer again
Eli Jah, ah, ah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Give them long life make dem see me prosper
Make dem see say me I no dey suffer again

Na me dem dey call kekere o
Back then I no fit chop kpekere o
Poverty just dey tele o
But Oluwa iwo ni mo gbeke le o
Wetin my eye don see hmm
Omo my mouth no fit talk am
From ghetto to Oversea
Anywhere you hear my gbedu follow me rock am
Holy Michael
Holy Gabriel
You don prove them say my head e dey there
Holy Michael
Holy ranking
Father me I give you special thanking

Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Pour me water, holy water
Make I ram pam pam pam with plenty raba (Wah ya say)
Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Give them long life
Make dem see say ah me nuh dey suffer (Alright)

Jah Eli Jah, Eli Jah
God of fire, bless my ota
Give them long life
Make dem see prosper
Make dem see say me I no dey suffer again again again again (Yah yah yah eh eh eh)

Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Give them long life
Make dem see say
Me I dey prosper
Make dem see say me I no dey suffer

Jah Eli Jah, Eli Jah
God of fire, bless my ota
Give them long life
Make dem see prosper
Make dem see say me I no dey suffer again again oh

Me no fit suffer again
Me can't suffer again
I no fit suffer again
Hehe, dunno

Copyright(s): Lyrics © THE MEZZO AGENCY, LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Jah Eli Jah

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Jah Eli Jah".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts