Prayer
Prayer

Dammy Krane - Prayer Lyrics

Sep 26, 2017
2
Prayer Music Video

Prayer Lyrics

Listen
See dem won put me for wahala
Poh ran ran
Wahala don make dem dey para
Poh ran ran
Gbogbo won dem be gbeborun association
Poh ran ran
Dem nono wetin my eyes see for station
Poh ran ran

I want to lowo lowo laye mi ooooooo
I want to buy Bugatti for mummy mi ooo eh
I want to lowo lowo laye mi ooooooo
I want to buy Ferrari for daddy mii ehhh

My family pray for me
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And I know he is sure for me
Dandan ni
Everyday we go dey life
Dandan ni
Private Jet from Lagos to Miami

Orimi ogbabode
Eda mi o o gba bode
Ema je o jabo le
Ko de le jabo o leoooo ehhh
Taka osi danu
Taka ofo danu eh
Taka osi danu
Ori mi taka ofo danu eh eehh
Taka osi danu
Mo mi taka ofo danu eh eh

See dem won put me for wahala
Poh ran ran
Wahala don make dem dey para
Poh ran ran
Gbogbo won dem be gbeborun association
Poh ran ran
Dem nono wetin my eyes see for station
Poh ran ran

Enu ose
Baba lo se o
Everyday ase faaji
Omo olope dey o
Street ti dey ooo
Igbori ti shine maya your eye don dey thin

I want to lowo lowo laye mi ooooooo
I want to buy Bugatti for mummy mi ooo eh
I want to lowo lowo laye mi ooooooo
I want to buy Ferrari for daddy mii ehhh

My family pray for me
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And I know he is sure for me
My family pray for me
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And I know he is sure for me

Orimi ogbabode
Eda mi o o gba bode
Ema je o jabo le
Ko de le jabo o leoooo ehhh

Rara ra ra
Rara ra ra
Ra ra ra ra ra ra ra
Rara ra ra
Rara ra ra
Ra ra ra ra ra ra ra

Why mula

Copyright(s): Lyrics © TUNECORE INC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Prayer

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Prayer".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Calypso Rose

1

40
BPT
by YG

1

1K
by 4batz

1

14
by Movements

1

271
Hot Songs

1

523

2

2K
Recent Blog Posts