Marry
Marry

DJ Neptune, Mr Eazi - Marry Lyrics

Aug 1, 2016
2
Marry Music Video

Marry Lyrics

Zaga dat Greatness
lt's your boy Eazi wooo
Ha ah Baddest
Zaga dat number one
Kidonima l need everybody to report to the dance floor
Zaga dat DJ Neptune

Forget what they do
Forget what they say
Baby baby oh you're wonderful to me
What you dey do for here
We for take you to church
If you be Muslim
We for take you to the mosque
Oduyewo oduyewe
The things you do
The things you say
Baby baby oh you for show me the way
E be you I dey love oh what else can I say
If e be only you I want

Baby we must to marry
Today today
Baby we must to marry
Forget wetin they say
Baby we must to marry
Cause I no dey want tomorrow
Baby we must to marry
We must to marry
We must to marry
We must to marry
We must to marry

First day wey I see you
I know it is you oh
No need to look around the world it is you oh
No need to look around the world it is you oh
First day wey I see you
I know it is you oh
No need to look around the world it is you oh
No need to look around the world
Cause you dey give me joy give me joy give me joy
Baby you dey give love give me love give me love
Baby you dey give me joy give me joy give me joy
Baby we go go on and on and on and on and on

E be only you I want
Baby we must to marry
Today today
Baby we must to marry
Forget wetin they say
Baby we must to marry
Cause I no dey want tomorrow
Baby we must to marry
We must to marry
We must to marry
We must to marry
We must to marry

You already know
Baddest
DJ Ever Ever Ever liveth
lt's your boy Eazi wooo
Ha ah Neptune
Ahh ohh number one
PRS
Greatness
Rudeness

Writer(s): Andy Marvel, Jason Desrouleaux, Jonas Jeberg, Marlin Bonds
Copyright(s): Lyrics © Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, Downtown Music Publishing, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Marry

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Marry".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Rich Amiri

1

47

1

2
Recent Blog Posts