Maybe Later
Maybe Later

Ekene - Maybe Later Lyrics

Jul 19, 2019
10
Maybe Later Music Video

Maybe Later Lyrics

Ọmalicha you kill me nor be small
That is why i no wan pick your call
Me i no dey love again at all o
I no wan try, i dey fear
Shey you don waka dey go your way o
Why you come dey call my phone again
Me i don waka i no dey wait o
na so e be oh oh
You tell me say you no go leave o
You tell me say you no go lie o
You tell me say you be my own o
Isi'm niga nọdụ o
Now wey i don dey ball o
Wetin you want to know again
Me i no dey pick your call o
Cos i dey ok

Maybe Later, i go write you a letter
Maybe later, i go call your phone
Maybe later, i go text for email
Maybe later, just to tell you how i feel lately
oh later......

Why why you come dey vex o
Why why you come dey para
You dey vex for my matter
ke ife ichọ k'am mezie
Nne adizim okay
Adịgom ọcha
Ọyim bụ Aiko Dangote
Ife adigo Nma anom n'ofe
You reject my call
You been wan make i fall
You no love atall
You compare me with Paul
Shey Now wey i don dey ball o
Wetin you want to know again
Me i no dey pick your call o
Cos i dey ok

Maybe Later, i go write you a letter
Maybe later, i go call your phone
Maybe later, i go text for email
Maybe later, just to tell you how i feel lately
oh later......

Writer(s): Anthony Obiechie
Copyright(s): Lyrics © Anthony Ekene Obiechie, Sentric Music
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Maybe Later

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Maybe Later".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Nipsey Hussle, Bino Rideaux

1

36
Hot Songs
by Rich Amiri

1

57
Recent Blog Posts