Confirm
Confirm

Falz, Sir Dauda - Confirm Lyrics

5
Confirm Music Video

Confirm Lyrics

Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score but you no get game
Rise up for me rise up
Wise up better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know then you better confirm oh

Better confirm oh better confirm oh
Better confirm
You can go with me if you never confirm oh
You never confirm oh you better confirm oh
You better confirm ha

Internet gangster
T'is the first chapter
This brother just hammer
He collect from one maga
He's still Money na him wan dey form swagger
Everyday for the thief one for karma
So you happy when you log into your online haven
And when you're getting richer of another man's saving
Stop explaining don't be lazy no excuse you fit give dem
No be only una wey be victim of the system
No you no be hustler that one no be work sir
You wan carry dofu dofu instead make you hustle double
Hoping you would realise you're not in a real life
You're not sharper than a nigga working in pinstripe
Person talk small you left threats in the comment section
You never got attention then you tried to flood the
You don forget say this person get some God protection
Get your ass up before you end up for detention

Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score but you no get game
Rise up for me rise up
Wise up better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know then you better confirm oh

Better confirm oh better confirm oh
Better confirm
You can go with me if you never confirm oh
You never confirm oh you better confirm oh
You better confirm ha ha

No be say I holy pass
No I'm far from that person
Every teaching every sermon
Every life lesson go surely tell you the same thing
My guy this life no be level playing field uhn
Just run your own race
No double cross another man
Everyone no fit get the same speed yeah
Mi lo sope mo re fa ra we Ki lo ma womo Dangote
For the little wey i get baba God nagode
I'm steady grinding because I need to get the pepper
Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je
So sell plantain today tomorrow buy plantation
And fly first class for a nice vacation
Getting anyway will teach you to get the wrong way
Abi they told you Rome was built in one day
Then na scam o better have a plan oh
If you don't know you better confirm oh
You better confirm

Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score but you no get game
Rise up for me rise up
Wise up better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know then you better confirm oh

Better confirm oh better confirm oh
Better confirm
You can go with me if you never confirm oh
You never confirm oh you better confirm oh
You better confirm
Ahh ahh

Writer(s): FOLARINDE FALANA, SIR DAUDA
Copyright(s): Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, IMMENSUM MUSIC, Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Confirm

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Confirm".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
X
by Poppy

1

209
Hot Songs
Recent Blog Posts