Talk
Talk

Falz - Talk Lyrics

2
Talk Music Video

Talk Lyrics

Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Brother Muric shout finish we no see am for court
Eh eh we no see am for court
Election don dey come they go need your support
Eh eh need your support
Since EFCC burst in we no see you for club
Eh eh we no see you for club
And you get legit work o na wetin you talk
Eh eh na wetin you talk
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o

Four year tenure three year holiday
Eh Eh three year holiday
Our senator don dey fight Kung fu again
Eh eh fight Kung fu again
Shey dem never tire they wan continue the race
Eh eh they wan continue the race
We buy your story but you no give us change
Eh eh you no give us change
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o

Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Month don end oga pay salary
Ehe oga pay salary
In 2019 Nineteen 19 eight 8 alawee
Eh eh Nineteen 19 eight 8 alawee
Instead of may you work you dey find Alhaji
Eh eh she dey find Alhaji
You come turn your body to cash and carry
Eh eh she don de cash and carry
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o
Na you talk am o no be me talk am o

Three private jet you say you buy am for church
Eh eh say you buy am for church
But your congregation no dey follow fly am of course
Eh eh dem no dey follow fly am of course
Why your people still dey carry carry eye for someone
Eh eh dem dey carry eye for someone
Shey I no be person cause no be your tribe I come from
Eh eh cause no be your tribe I come from
Small man thief for market you set fire for em body
Big man thief money we dey hail am like dummy
We dey suffer we dey smile we dey fear to talk
My people no get chop my people no get work
These days we no know if authority dey for office
Cause the yawa wey we see no be security we you promise
And the cup e don full we don tire for all the rubbish
All the punishment
Na me talk am o

Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Talk

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Talk".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

126

1

477
Hot Songs

5

2K
by 4batz

1

10
Recent Blog Posts