Count Me Out
Count Me Out

Joeboy - Count Me Out Lyrics

2
Count Me Out Music Video

Count Me Out Lyrics

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m nevеr stopping ye

Now you see me pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
Cause I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about o na

Writer(s): Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe
Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Count Me Out

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Count Me Out".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by 4batz

1

13
Hot Songs

1

13
by FloyyMenor, Cris Mj

1

77
Recent Blog Posts