Fynboi
Fynboi

Kanyarida - Fynboi Lyrics

Oct 7, 2021
7
Fynboi Music Video

Fynboi Lyrics

Ee you see na na
Yeh

Everyday you go dey for house
Dey brag say you go make money ye
Small money wey you gather ee you carry Chiamaka go jolly
Shey you know say this life they get many things we sweet pass totori
Ye okpokobi oo sorry

No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye

Ooo

Invest your time
No use am dey form biggie
Omo fresh shey you getti money
No use am insult manny

You say you bad
You say you wan join awon goons mi
Join awon goons mi
Omo shey you know if you make an you fit be fella in versachi naa

You carry last card give Amara gón
Now you come dey beg me for another more
If I no give you now you call me aka-gum
Nwanne ikowa tuu Biko gbawa door
Biko gbawa door

Piam piam piam
Isi Na echi we ego ka Dangote
Obere oge isi na Otedola yana Adeleke

No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye
No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye
Ooo
No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye
No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye

When you enter caban
Your name na Senior man
Shoes and clothes Of another man
Because of hope on your father land naa

A word is enough for the wise
This is advice for my guys
Shey you wan fresh like dicey
But you go dey fight mike Tyson

Piam piam piam
Isi Na echi we ego ka Dangote
Obere oge isi na Otedola yana Adeleke

No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye
No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye
Ooo
No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye
No dey there dey do fynboi when you get no shi shi for account ye ye

You dey hustle
No mean say you no go flex and fresh
But no let pleasure
Come over take your future

You carry last card give Amara gón
Now you come dey beg me for another more
If I no give you now you call me aka-gum
Nwanne ikowa tuu Biko gbawa door
Biko gbawa door

Writer(s): Uchenna Onwe
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Fynboi

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Fynboi".

Lyrics Discussions

1

13
Hot Songs

1

3
by Xavi

1

102
Recent Blog Posts