Waka Jeje
Waka Jeje

Kanyarida - Waka Jeje Lyrics

Jan 3, 2022
4
Waka Jeje Music Video

Waka Jeje Lyrics

My grandmother like to wear skirt
She don't know what she can do
Her best time home six o'clock
After ten na temptation
Me I don comot hand for hookup
Boys sit down don dey press work
Sapa na oppression
To get job na connections

Oya Waka jeje me I no dey borrow borrow
Fine girl no get money she go do olosho owo
Oya go and tell mommy Emeka shagamu o no
No take am personally grace be the koko Ko ko

Kanyari
Ko po ké
Kanyarida
Ah gbé body now
Kanyari yeah
Ladies dey loving on me now

Wetin dey give me joy owo
Mmmm I need owo
With two biggie back corodo
Colorado Governor
Awon Benzi no be motoo
Rolly rolling on tyres
No go do me ojoro

Oya Waka jeje me I no dey borrow borrow
Fine girl no get money she go do olosho woo
Oya go and tell mommy Emeka shagamu o no
No take am personally grace be the koko Ko ko

Kanyari
Wa wa
Kanyarida
Ojoro
Kanyari yeah
O gbefun
Ladies dey loving on me now

My grandmother like to wear skirt
Wey dey dance like u no go no
My grandmother like to wear skirt
Say she like to dance and ko o lo
My grandmother like to wear skirt
Wey dey give me the ginger no oh no
My grandmother like to wear skirt
Ahh

Spending this night like no tomorrow no
Jaiye japka all of your sorrow o
Falabale commando no yeee

No let sapa rock you my hand e no follow
Sorry kpele I no know you o
Onye obula on their own oo yeee yeah yea yea

Kanyari
Kanyarida
Kanyari yeah
Ladies are loving on me now

Writer(s): Uchenna Onwe
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Waka Jeje

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Waka Jeje".

Lyrics Discussions

1

13
Hot Songs

1

3
by Xavi

1

102
Recent Blog Posts