Korede
Korede

Korede Bello - Korede Lyrics

3
Korede Music Video

Korede Lyrics

Ire for the people wey dey play my single
I dedicate this to you eh

One time for my people for the love never stop
The boys dem play my single
All of the girls wey dey love my dimple

Jah know e go better for you everyday
As e better for me everyday
Man power ko le se Adura lo le
Adura lo le se o

Better for you everyday
As e better for me everyday
Man power ko le se
Adura lo le adura lo le se o

It is alright it is all good
It's the same boy from the same hood
You dey feel yeh me I dey feel you
It is alright it is all good
It is okay it is alright
No dey find trouble I no dey find fight
Jamin to my song with my baby am i right
It is alright it is all good

Child hood memories in festac
Oh yes I remember when we first started
Playing football in ami backyard
I bare nobody would have guessed that
Then na dat young boy whe dey for mile two
Would be the one wey everybody smile to
Toba fe mo lo bere mi l'agboju
My brother man nothing is impossible
Cos everytime man wanna rise up
Them go try to bring you down
Them go tell you say ko le possible
But my brother man it is possible
Cos everytime I hold hold the award up
I realise say man no be God
When they tell me say ko le possible
But Baba God tell me say it is possible hu hu hu

It is alright it is all good
It's the same boy from the same hood
You dey feel me yeh i dey feel you
It is alright it is all good
It is okay it is alright
No dey find trouble I no dey find fight
Jamin to my song with my baby am i right
Singing It is alright it is all good

E go better for you everyday
As e better for me everyday
Man power ko le se adura lo le
Adura lo le se o

Better for you everyday
As e better for me everyday
Man power ko le se
Adura lo le adura lo le se o

Kin goke laye mi laiye oh
Kin ma je jiya laye mi kin ma je kin se e
Ma je'n sina laye mi
Ori mi koredele o
Kin goke laye mi
S'anu mi Baba laye mi
Plenty money laye mi
Ori mi koredele
Kin goke laye mi
ma je'n jiya laye mi
Ma je'n s'oshi laye mi
Ori mi koredele o
Kin goke laye mi alubarika alafia laye mi
Ore ofe laye mi
Ori mi koredele o oh oh oh

Writer(s): ALUKU TIMOTHY AGHOGHO, KOREDE KAREEM BELLO
Copyright(s): Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Korede

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Korede".

Lyrics Discussions

1

30
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts