Kimberley
Kimberley

LADELE - Kimberley Lyrics

2
Kimberley Music Video

Kimberley Lyrics

Holon girl now
Eh Aye'
It's ladele
Shey you know
Tell me wetin i no fit do
For ma baby
Tell what I na fi do
Sho mo pe you be my number one
Wake me up
In the middle of the night
Say you got problems I be right by your side
What will I do without you
My baby Kimberley ley
I'm feeling your package
I'm catching your cruise gan
I'm digging your design girl
My baby Kimberly ley
You burst up my thinking
You mess up my medulla
Omalicha put am for rewind
Weak me today tomorrow I go be stronger
Girl for your matter in the end I go be lover
Put me for Linda
Still you dey my mind girl
See forever me I no fit to leave her
Me I no fit decieve her
I go dey there for Kimberly
See whenever wey I no fit to see her
Me I just dey dey shiver
Ara mi o de kin bale e
My baby Kimberley ley
I'm feeling your package
I'm catching your cruise gan
I'm digging your design girl
My baby Kimberley ley
You burst up my thinking
You mess up my medula
Omalicha put am for rewind
Kiss and caress ya
If it will please ya
You sweet like pizza
Shey make I hold you from behind
She can be a teaser
Straight from ibiza
Second name name is lisa
Give Caesar Caesar's
Omo she fine for no reason
They say one man's food is another man's poison
I'm pleased to say I finally found my poison
Je ka ma fera
Ka finaly bimo dozen
Holon girl
Shey you go dey for me baby if I dey for you
Forever
Please stand beside me don't deny me
Cos I cannot take it
Shey you go dey for me baby if I dey for you
Forever
Please stand beside me don't deny me
Cos I cannot take it
My baby Kimberley I'm feeling your package
I'm catching your cruise gan
I'm digging your design girl
My baby Kimberly
You burst up my thinking
You mess up my medulla
Omalicha put am for rewind Yaaa Ye

Holon girl now
Eh Aye'
It's ladele
Shey you know
Tell me wetin i no fit do
For ma baby
Tell what I na fi do
Sho mo pe you be my number one
Wake me up
In the middle of the night
Say you got problems I be right by your side
What will I do without you
My baby Kimberley ley
I'm feeling your package
I'm catching your cruise gan
I'm digging your design girl
My baby Kimberly ley
You burst up my thinking
You mess up my medulla
Omalicha put am for rewind
Weak me today tomorrow I go be stronger
Girl for your matter in the end I go be lover
Put me for Linda
Still you dey my mind girl
See forever me I no fit to leave her
Me I no fit decieve her
I go dey there for Kimberly
See whenever wey I no fit to see her
Me I just dey dey shiver
Ara mi o de kin bale e
My baby Kimberley ley
I'm feeling your package
I'm catching your cruise gan
I'm digging your design girl
My baby Kimberley ley
You burst up my thinking
You mess up my medula
Omalicha put am for rewind
Kiss and caress ya
If it will please ya
You sweet like pizza
Shey make I hold you from behind
She can be a teaser
Straight from ibiza
Second name name is lisa
Give Caesar Caesar's
Omo she fine for no reason
They say one man's food is another man's poison
I'm pleased to say I finally found my poison
Je ka ma fera
Ka finaly bimo dozen
Holon girl
Shey you go dey for me baby if I dey for you
Forever
Please stand beside me don't deny me
Cos I cannot take it
Shey you go dey for me baby if I dey for you
Forever
Please stand beside me don't deny me
Cos I cannot take it
My baby Kimberley I'm feeling your package
I'm catching your cruise gan
I'm digging your design girl
My baby Kimberly
You burst up my thinking
You mess up my medulla
Omalicha put am for rewind Yaaa Ye

Writer(s): Imisiola Ladele
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Kimberley

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Kimberley".

Lyrics Discussions
Hot Songs
by Rich Amiri

1

47

1

2
Recent Blog Posts