Selfmade
Selfmade

Lyta - Selfmade Lyrics

Sep 19, 2018
5
Selfmade Music Video

Selfmade Lyrics

Oh my oh my uh yeah yeah
Oh Lord a'mercy yeah yeah yeah yeah
Oluwa Rexxie eh yeah Oluwa Lyta nah

Olamide don sign the boy
Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn ahn ahn ahn
Shout out to those people now wey dey show me love
That small boy don turn biggy boy don turn biggy boy yeah yeah

Oluwa oshey won mon b'owo se'n wole
Everyday say me dey calculate oh ah k'owo nla wole
Oluwa oshey won mon b'owo se'n wole
Everyday say me dey calculate oh ah k'owo nla wole

Mama I made it oh yeah,
Papa I made it oh yeah
Mama I made it oh yeah
Papa I made it oh yeah

Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo oh me Lord oh
Ka sa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah

Work work work work work because man must to chop
Everyday say me dey hustle now am heading to the top
Ji masun omo iya mi hustle hard and take it slowly
You know say nobody holy no follow dem smoke poli

Oluwa oshey won mon b'owo se'n wole
Everyday say me dey calculate oh ah k'owo nla wole
Oluwa oshey won ma b'owo se'n wole
Everyday say me dey calculate oh ah k'owo nla wole

Mama I made it oh yeah
Papa I made it oh yeah
Mama I made it oh yeah
Papa I made it oh yeah

Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo oh me Lord oh
Ka sa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah

Ji masun omo Iya mi hustle hard and take It slowly
I know say nobody holy no follow dem smoke poli
Work work work work work because man must to chop
Everyday say me dey hustle now am heading to the top

Oluwa oshey won mon b'owo se'n wole
Everyday say me dey calculate oh ah k'owo nla wole
Oluwa oshey won mon b'owo se'n wole
Everyday say me dey calculate oh ah k'owo nla wole

Mama I made it oh yeah
Papa I made it oh yeah
Mama I made it oh yeah
Papa I made it oh yeah

Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo oh me Lord oh
Ka sa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo ohoh yeah

Writer(s): CHISOM EZEH, LAWAL RAHEEM
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Selfmade

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Selfmade".

Lyrics Discussions

1

84
Hot Songs
Recent Blog Posts