Forward
Forward

M3NSA - Forward Lyrics

3
Forward Music Video

Forward Lyrics

Some people dey this world inside
When we jeega wey we decide
Sey we just go do wonna tin
Nothing go fit quench wonna vim
Some energy go dey run thru wonna veins
We dey sweat, we dey toil and embrace the pain
If we tii we dey geddup and try am again
Tell me failure be which part of the game?
Everybody no be the same
Some people just go dey complain
Looking for somebody to blame
They no go grab demma own life by the reins
Asimesu edi me wu we bu ma bee mu
Sesiaa ma paa aba enti me gyee mu
You for open the gap, Biemu
My guy why? Di wo lane mu
Tiemu!

Ele-elevate
Make I roll one for the
Blow one for the
Bust one for the
Pop some for the
Pour some for the
We dey on wonna way

Make nobody take you for gyimii
If you owe me what's due me then gimme
No really sure how you suckers dey see me
Maybe you conf from what you see on TV
No dey wish me well in none of your prayers
Prophets of doom, doubters, naysayers
Speak truth and they hang your neck in these chains
Man no dey shake I don't care for these games
Focus on living the best of my life for the rest of my life
And my Ebony reigns
You make mistake of trying to take from me and mine
Then my guy you for be prepared to be maimed
Truth be say nobody have am together
Obviously we're all striving, trying to do better
I get tired of this here, sometimes I get fed up
Your heart no dey inside, don't do ebi setup

Ele-elevate
Make I roll one for the
Blow one for the
Bust one for the
Pop some for the
Pour some for the
We dey on wonna way

Make I roll one for the
Blow one for the
Bust one for the
Pop some for the
Pour some for the
We dey on wonna way

Brother, I know that you travelled so far and you crossed many borders
Sometimes e dey look impossible, all is in order
Remember I promised you and I promised wonna mother
The deal be sey we always go dey look out for each other
Cos if the weight dey on your shoulder e dey on my shoulder
You never go fight this battle alone I be your soldier
See sey we come so far, we stronger as we get older
We go learn. We go build. Today we go do yoga

Writer(s): Bondzie Ansah
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Forward

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Forward".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

84
Hot Songs
Recent Blog Posts