Olowo - Remix
Olowo - Remix

Milado, Erigga, Murphy Mccarthy - Olowo - Remix Lyrics

Mar 26, 2021
282
Olowo - Remix Music Video

Olowo - Remix Lyrics

Baba na you run am for Bill Gates
Baba even dangote
As you dey run am for me o
Oluwa no let them off my light o
So I say
Olowo money dey find me
Shebi na money dey find me
I dey chop life give me toothpick
Eh eh eh eh
Oh lord too much blessings I cannot count it o
I cannot count it o
E no go finish
Je eje eje eje eje
Olowo money dey find me
Shebi na money dey find me
I dey chop life give me toothpick
Eh eh eh eh
Oh lord too much blessings I cannot count it o
I cannot count it o
E no go finish
Je eje eje
Just because dead body motor dey blow siren
Wee woon
No mean say we go use am do convoy
Flow sweet like fresh palmi no saccharine
Igbo joint you don see where dem for do sign board
Sometimes wen I dey hear
Some Warri boys dey talk
Anyhow about me dey condem my work
You no like me cool
But like prick wey dey varnish
Even if you no dey feel me I still be part of you
Follow me sit down chop life but no too do
Problem no dey finish use your brain mugu
If life balance Kanayo for no owe kanayo
No be my power Na God make me hammer yo
Chop life no be meat Na money hook my teeth
Look my tweet Na area I dey use take catch cruise
Carry your plate Na wisdom I wan serve give the street
Who die nai loose if you no hear me press repeat Abeg

As I dey bounce like king
Make I dey chop like king
As I dey do my thing
Make them dey run their teeth
I say zero to hundred still I still keep on degree
Every song wey I drop on the street I know it's a hit Eh see
If you no like me keep your problem
Take your time arrange am make you solve them
Because craze man no dey fear death
Dangote Adenuga Na God bless them
Thank God say God no be man
Na there you know say Ac no be fan
I dey run my season wait for your time o

Writer(s): Destiny Omosede
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Olowo - Remix

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Olowo - Remix".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts