Do as I Do
Do as I Do

P-Square, Tiwa Savage, May D - Do as I Do Lyrics

3
Do as I Do Music Video

Do as I Do Lyrics

Ahn ahn ahn ahn ahn
P Square ahn and Tiwa Savage with Mr May D ahn
We dey run the show ahn ahn ahn ahn ahn

Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move you dey make me soji soji
Mr DJ you too sabi
So pon the selense for this party this party
Baby girl make you come to daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on eh
Na the wey you dey do me dey move dey make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop rosey
As a party starter party starter
I come here to scatter come here to scatter
If you no fit enter no fit enter
Make you go get fundamental

And do as I do do as I do do as I do eh
Do as I do do as I do do as I do eh
As I dey do you dey do
As I dey move you dey move
Do as I do do as I do do as I do eh

I can go all night boy if you ready
Baby follow my lead I like it nice and steady
You wan spend money ahn
You like how I move my body ahn
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly ahn ahn ahn ahn
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
And by the end of the night I go dey by your side make you touch me hey yea
As a party starter party starter
I come here to scatter come here to scatter
If you no fit enter no fit enter
Make you go get fundamental

And do as I do do as I do do as I do eh
Do as I do do as I do do as I do eh
As I dey do you dey do
As I dey move you dey move
Do as I do do as I do do as I do eh

Oya party starter
We step ina the place e no matter who you be
Na who be your father rude boy Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me dey move me dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
As a party starter party starter
I come here to scatter come here to scatter
If you no fit enter no fit enter
Make you go get fundamental

And do as I do do as I do do as I do eh
Do as I do do as I do do as I do eh
As I dey do you dey do
As I dey move you dey move
Do as I do do as I do do as I do eh

Oya make you pon the selense pon the selense pon the selense
Make you pon the selense pon the selense pon the selense
Oya make you pon the selense pon the selense pon the selense
Make you pon the selense pon the selense pon the selense

As a party starter party starter
I come here to scatter come here to scatter
If you no fit enter no fit enter
Make you go get fundamental

And do as I do do as I do do as I do eh
Do as I do do as I do do as I do eh
As I dey do you dey do
As I dey move you dey move
Do as I do do as I do do as I do eh

Writer(s): Paul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye
Copyright(s): Lyrics © Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Do as I Do

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Do as I Do".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

391
by Kenya Grace

1

177
by Yeat

1

10
Hot Songs
by Karol G, Peso Pluma

1

196
Recent Blog Posts