Oga
Oga

Rudeboy - Oga Lyrics

Oct 12, 2020
8
Oga Music Video

Oga Lyrics

Woah
Rudy kill us
With music yeah
So make dem lead us

Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round

Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de round eh

Election don reach
Election don reach
Is all about what dem a need
And if they succeed and if they succeed
You go see say da dem ah greed

So why you see say bag of rice and garri just de flow anyhow
'Cause the hunger wey dem impose on you de kill you anyhow
Them forget their humanity
They show you animosity
Use our diversity scatter our unity

Oga shey you wan make we thief de ballot box eh eh eh
Oga shey you wan make we scatter de votes eh eh eh
Oga shey you wan rule us like before eh eh eh
So listen attentively na under one condition

Make you bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nor bi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
So bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nor bi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us

Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round
Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de round a ai

Dem go chop money they set up committee
Dem go send all of their children overseas
Dem go build hospital wey we no de see
Hold am omo na die oh

Me know me sounding rudical
We no wan no physical
Speaking so political
Life is very critical
Killings don turn to cinema
Chilling don turn to vigilant
Na who be the criminal
Them be Sarsenov ah

One day we go rise up rise up
That day we go wise up wise up
Even with your pythons
All of them go side us

Oga shey you wan make we thief de ballot box eh eh eh
Oga shey you wan make we scatter de votes eh eh eh
Oga shey you wan rule us like before eh eh eh
So listen attentively na under one condition

Make you bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nor bi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us

So bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nor bi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us

Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round

Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round a ai

Writer(s): PAUL OKOYE
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Oga

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Oga".

Lyrics Discussions
by Freddie Dredd

1

479
Hot Songs
Recent Blog Posts