African Problems
African Problems

Seun Kuti - African Problems Lyrics

7
African Problems Music Video

African Problems Lyrics

African problems (Too much to talk about)
African problems (Too much to think about)
African problems (Too much to sing about)
African problems (Too much to shout about)

But I must talk am
I go dey sing am
I go dey shout am
Make dem dey hear am
I go dey sing am
I go dey talk am
I must shout am
Make dem dey hear am

I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa's superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery

Make you help me ask them brother
Why we no get food chop
Make you help me ask them sister
Why we no get houses to stay
Salute my brother wey dey die
Die for the future of Africa
Salute my brother wey dey fight
Fight for the future of Africa

Unless we start to (Thinky thinky)
Think of tomorrow (Thinky thinky)
Fight for the future (Fighty fighty)
Them won sell us away (Think thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
Them won sell us away (Think thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)

I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa's superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery

Writer(s): KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO
Copyright(s): Lyrics © LILI LOUISE MUSIQUE
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of African Problems

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "African Problems".

Frequently Asked Questions

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Feid, Young Miko

1

74
by Drake ft. Sexyy Red, SZA

1

88
by David Kushner

1

240
Hot Songs

1

249
Recent Blog Posts