Legend
Legend

Show Dem Camp, Burna Boy - Legend Lyrics

2
Legend Music Video

Legend Lyrics

Classic
Skabadu skeybeydum skaradum skowodum
Skabadu skeybeydum skaradum
Hey skaradum skowodum

Hey mister
Anytime you see me when you see me
When I pull up in the Bentley
Know say I be legend legend
Legend legend legend faaji legend
I say make you forgive me make you free me
If I bring your girlfriend to the party
I be legend legend legend legend
Legend faaji legend
Mumbling

What's a boy to a legend
Fake friends we no get them
Came through with my brethren
Awon boys ti di legend
Awon boys took up popping
Shit's changed now we locked in
So far this is nothing
The show time we been plotting
The lolly sef be on road
Bad bitch chilling and they say they wan roll
Guys wey dey illest for a minute don code
When you just dey call em if you know you wan show

Tell them I'm a legend legend
Legend legend legend faaji legend
Make nobody follow me drag am
Any to ba ti gbo mi grab am
Legend legend legend
Legend faaji legend
Make nobody follow me drag am
Any to ba ti gbo mi grab am

Hey mister anytime you see me
When you see me
When I pull up in the Bentley
Know say I be legend legend
Legend legend legend faaji legend
I say make you forgive me
Make you free me
If I bring your girlfriend to the party
I be legend legend legend
Legend faaji legend

Dopey man hashtag illest
Mantra murder every rasclat rhythm
Legendary that's just how man's feeling
If you on the same wave tell the DJ deal it
How far how your side dey
Normal chic with them hips je ka jaye
She ask do you always think with your privates
Or do you say sexual pool no ma ma'am hey
Who holds you down like Angus
All those who snap and
Make your fave rapper be John Doe
Ghost ask around about our flows
When you see me in the street
Better act like y'all know that am a

I'm a legend legend legend
Legend faaji legend
Make nobody follow me drag am
Any to ba ti gbo mi grab am
Legend legend legend
Legend faaji legend
Make nobody follow me drag am
Any to ba ti gbo mi grab am

Mumbling

Writer(s): Akano Samuel, Olumide Ayeni, Wale Davies, DAMINI EBUNOLUWA OGULU, OLAWALE DAVIES, SAMUEL WISDOM AKANO
Copyright(s): Lyrics © Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Legend

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Legend".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Xavi

1

102

1

4
Recent Blog Posts