Cool Temper - Amapiano Remix
Cool Temper - Amapiano Remix

Sidexbeats, J. Martins - Cool Temper - Amapiano Remix Lyrics

Feb 11, 2022
6
Cool Temper - Amapiano Remix Music Video

Cool Temper - Amapiano Remix Lyrics

Yes yes
Turn the microphones on (Oooooh)
Turn the microphones on (See me now)
Sidex on this on ooh (Aaawah)
Na wetin dey happen (Oooo)
Why you dey worry (Aaahan)
Life na jeje so just try to take am softly (Whoey)
Even if you lose
A huge sum of money
No matter the problem
Never let am weigh you down (Oh no Oh)
Say! If you believe, you go defeat (Uuuh)
Stand up to your feet
And say no to your defeat (Yes)
If you believe
Only Jah fit do the rest (Whoey)
You fit be the next
Believe in me I say
Many many problems wey man just dey face (Aaahan)
Now we dey give God the grace (Say)
Problems wey man just dey face
Now we dey stand fit and run the race
So get up is getting down
Now we dey painting the club on town
Now we dey run things upon the countdown
No getting down
Cuz Jah got ma back day and night
So me say
Pooyaka! If you believe, you go defeat
Stand up to your feet
And say no to your defeat
Believe and do the best
Only Jah fit do the rest (Whoey)
You fit be the next
Believe in me I say Oo (Whoey)
Oh no no no noOoh, Oooooh
I say oOh, uh yee eeh
Oh lord ooOh
Say me now
Back in the (Eeeeeh)
We dey wear one shirt (Gbim)
Back in the days e be you, e be me oO
Say me grind to top
Hustle for the paper
Bhadman man me gwan see you later
Ooo oh oO, Oye
Ooo oh uuuh, Oyeeee!
Ooooh Oh, Kaboooom!
This is the day that the lord has made
I will rejoice and be glad in it Ooooh
Aaaah! If you believe, you go defeat (Uuuh)
Stand up to your feet
And say no to your defeat
Believe and do the best
Only Jah fit do the rest (Whoey)
You fit be the next
Believe in me I say oOh
Run the track so we haters can hate
Run the track say we better than dem all
See dey cannot stop me
Cuz ama born champion fi life
Me let ya know
Getting down
Now we dey painting the club on town
Now we dey run things upon the countdown
No getting down
Cuz Jah got ma back day and night
So me say
Pooyaka! If you believe, you go defeat (Gbim)
Stand up to your feet
And say no to your defeat (Yes)
Believe and do the best
Only Jah fit do the rest (Whoey)
You fit be the next
Believe in me I say Oo (Aaaah)
Oh no no no noOoh, Oooooh
I say oOh, uh yee eeh
Oh lord ooOh
Say me now, Say me now
Say me now, Say me now
Say me let ya know Oooh (See me now)
Sidex on this one Ooo (Aaawah)
Sidexlosheybeat
Sidexlosheybeat

Yes yes
Turn the microphones on (Oooooh)
Turn the microphones on (See me now)
Sidex on this on ooh (Aaawah)
Na wetin dey happen (Oooo)
Why you dey worry (Aaahan)
Life na jeje so just try to take am softly (Whoey)
Even if you lose
A huge sum of money
No matter the problem
Never let am weigh you down (Oh no Oh)
Say! If you believe, you go defeat (Uuuh)
Stand up to your feet
And say no to your defeat (Yes)
If you believe
Only Jah fit do the rest (Whoey)
You fit be the next
Believe in me I say
Many many problems wey man just dey face (Aaahan)
Now we dey give God the grace (Say)
Problems wey man just dey face
Now we dey stand fit and run the race
So get up is getting down
Now we dey painting the club on town
Now we dey run things upon the countdown
No getting down
Cuz Jah got ma back day and night
So me say
Pooyaka! If you believe, you go defeat
Stand up to your feet
And say no to your defeat
Believe and do the best
Only Jah fit do the rest (Whoey)
You fit be the next
Believe in me I say Oo (Whoey)
Oh no no no noOoh, Oooooh
I say oOh, uh yee eeh
Oh lord ooOh
Say me now
Back in the (Eeeeeh)
We dey wear one shirt (Gbim)
Back in the days e be you, e be me oO
Say me grind to top
Hustle for the paper
Bhadman man me gwan see you later
Ooo oh oO, Oye
Ooo oh uuuh, Oyeeee!
Ooooh Oh, Kaboooom!
This is the day that the lord has made
I will rejoice and be glad in it Ooooh
Aaaah! If you believe, you go defeat (Uuuh)
Stand up to your feet
And say no to your defeat
Believe and do the best
Only Jah fit do the rest (Whoey)
You fit be the next
Believe in me I say oOh
Run the track so we haters can hate
Run the track say we better than dem all
See dey cannot stop me
Cuz ama born champion fi life
Me let ya know
Getting down
Now we dey painting the club on town
Now we dey run things upon the countdown
No getting down
Cuz Jah got ma back day and night
So me say
Pooyaka! If you believe, you go defeat (Gbim)
Stand up to your feet
And say no to your defeat (Yes)
Believe and do the best
Only Jah fit do the rest (Whoey)
You fit be the next
Believe in me I say Oo (Aaaah)
Oh no no no noOoh, Oooooh
I say oOh, uh yee eeh
Oh lord ooOh
Say me now, Say me now
Say me now, Say me now
Say me let ya know Oooh (See me now)
Sidex on this one Ooo (Aaawah)
Sidexlosheybeat
Sidexlosheybeat

Writer(s): Sydney Duru
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Post your Interpretation

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Cool Temper - Amapiano Remix

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Cool Temper - Amapiano Remix".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Xavi

1

102

1

4
Recent Blog Posts